OBODO NAIJA

INEC Remove 876 Dead Pipu For Voter List

todayNovember 10, 2026 5

Background
share close

Di Independent National Electoral Commission (INEC) don commot over 1.6 million fake registration and 876 dead pipu name from di clear voter register.

Di INEC Chairman, Joash Amupitan, yarn dis one for press briefing on Monday say na clean-up dem dey run after pipo complian of fake names and every every.

Hin con sti explain say di work join help dem verify say about 876 voters kpeme, dis help dem clean di  clear.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds