Ondo State Govo, Lucky Aiyedatiwa, don clear marras say hin go deliver like di Hebrew women give wi oga presido Presido Bola Ahmed Tinubu during di January 16 election.
Senior man porporly dis mata inside Aiyedatiwa (APC) presidential campaign rally wey happen for Akure, say opposition nor reach.
However, to support di tok na na Baba seyi wey Vice Presido Kashim Shettima represent for di rally fry mouth say dem dey expect 1.2 million votes from ondo state.