OBODO NAIJA

Govo Aiyedatiwa Promise Tinubu One Million Votes for Ondo

todayNovember 12, 2026 5

Background
share close

Ondo State Govo, Lucky Aiyedatiwa, don clear marras say hin go deliver like di Hebrew women  give wi oga presido Presido Bola Ahmed Tinubu during di January 16 election.

Senior man porporly dis mata inside Aiyedatiwa (APC) presidential campaign rally wey happen for Akure, say opposition nor reach.

However, to support di tok na na Baba seyi wey Vice Presido Kashim Shettima represent for di rally fry mouth say dem dey expect 1.2 million votes from ondo state.

 

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds