Lucky Aiyedatiwa

4 Results / Page 1 of 1

Background

Obodo Niger

Ondo Gofnor give kidnappers, criminals 14 days to comot from forest

By: Ayobami Dada Ondo State Gofnor, Lucky Aiyedatiwa, don give kidnappers and other criminals wey dey hide for di state forest 14 days to comot. Di Gofnor Senior Special Assistant on Forestry, Bidemi Obayangban, make dis one known during interview with newsmen on Wednesday for Akure. Obayangban say di order dey mainly target kidnappers and other criminals wey dey use di forest as hideout. And e add say di move […]

todaySeptember 17, 2026 2

south west

Ondo Lawmakers Vex With Aiyedatiwa Over Impeachment Crisis

By: Esther Daniel Ondo Assembly lawmakers done accuse Govo Lucky Aiyedatiwa say im dey block dem from impeaching Speaker Olamide Oladiji over N44m chop-chop allegation. Trouble enter Assembly after 21 out of 26 lawmakers sign paper to sack di Speaker for diverting OSOPADEC budget money. Di aggrieved lawmakers give Oladiji till Sunday to resign by himself or face disgrace for House floor. Dem insist say di Govo no suppose to […]

todayJuly 28, 2026 17

south west

South-West Gofnors Join Bodi To Fight Crime As Court Jail Owo Church Attackers

Gofnor Lucky Aiyedatiwa of Ondo State don clear matas say all the South-West gofnor dem dey  join bodi work to secure the region. Di gofnor yarn dis one on Wednesday after one High Court for Abuja jail four pipo wey get hand for di bad attack wey happen for St. Francis Catholic Church inside Owo town back for 2022. Aiyedatiwa explain say, di  govos even meet for Ibadan inside Oyo […]

todayJune 4, 2026 19

National

Ondo Gov Aiyedatiwa Call Court Ruling Premature

By: Esther Ayoola Ondo State Govo, Lucky Aiyedatiwa, don react to di Federal High Court judgement wey say im nor fit contest for governorship again, say na distraction. U sabi say, Aiyedatiwa take office 2024 afta im former boss Rotimi Akeredolu  kpai for office, before e con start another tenure on di 24th February 2025. E tuk dis one as im dey do guest for tv sit don tuk on […]

todayMarch 13, 2026 14

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds