OBODO NAIJA

INEC Don Catch Staff for 10 States Over AI Voter Photos

todayNovember 12, 2026 6

Background
share close

Independent National Electoral Commission (INEC) don catch some of dia workers for about 10 states wey put fake AI pictures inside voter list.

Di commission don comot di photo and mark di workers for punishment.

INEC National Commissioner, North Central, Mohammed Kudu Haruna, tok dis one on Wednesday during online meeting wey one ogbonge tori pipo arrange.

E say di workers go face punishment as Nigeria dey prepare for 2027 election.

Haruna add say INEC don prepare rules for AI use during election, but dem never finish di work.

E say AI dey change fast and e don bring new wahala for election matters.

Written by: Jolayemi Olajide

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds