Sports

todayNovember 20, 2026 10 1

Background
share close

Warri pipo dey jolificate as di FIFA Presido, Gianni Infantino, land for  Delta State, today Friday, November 20, 2026, Na di Delta Govo, Sheriff Oborevwori, welcome am ahead of tomorrow opening of Warri City Stadium and Hussey College pitch Di FIFA presido tok say body sweet am as e come.

E stii clap hand for Warri grassroots football and troway salute give Nigeria Flamingos for dia Under-17 Women’s World Cup victory.

Infantino go di join CAF Presido, Patrice Motsepe, and football leaders from 54 African countries for di 48th CAF Ordinary General Assembly wey dey happen for Abuja tomorrow.

Na di first time Nigeria dey host di meeting in 17 years, while Lagos go host CAF Awards on December 2.

Written by: Jolayemi Olajide

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds