obodo oyinbo

Russia Draw Battle Line For Ukraine

todayNovember 24, 2026 2

Background
share close

Unto say first to do nor dey pain, Russia don draw ear give Ukraine say dem go see shege after Ukrainian forces attack Russian ships for Libya and Baltic Sea.

Kremlin toktok pesin, Dmitry Peskov, tok dis one for one press briefing for Moscow on Monday, November 23, 2026, after Ukraine Presido, Volodymyr Zelenskyy, claim say dia forces sink two Russian ships for Libya, on Sunday.

Zelenskyy say dem destroy one Russian naval ship and attack another cargo ship wey Russia dey use carry weapons.

Peskov say dem go continue to fire heavy attacks on Ukraine to do dia own back.

Written by: Jolayemi Olajide

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds