OBODO NAIJA

ADC, PDP, Obi Blast INEC As Dem Drop David Mark, Aregbesola Recognition

todayApril 2, 2026 2

Background
share close

Di African Democratic Congress, Peoples Democratic Party, and Peter Obi dey vex wetin nor good for  INEC say dem  remove David Mark, Rauf Aregbesola and some other party leaders from recognition.

INEC tuk say dem take dis decision because of court order wey say make dem maintain status quo until dem settle case about David Mark leadership.

ADC tuk, tuk Bolaji Abdullahi and PDP own Ini Ememobong say dis action na plan to scata democracy for Nigeria.

Dem even accuse APC gornment say dem get hand inside di mata, calling on supporters make dem stand strong defend democracy.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app