OBODO NAIJA

ADC Put Call For INEC Chairmo Sack

todayApril 3, 2026 4

Background
share close

African Democratic Congress (ADC) chairmo, David Mark, don call make dem sack INEC chairmo, Prof Joash Amupitan say, im nor know im work.

E run dis one for one join body press conference wey dem run for Abuja yesterday, say INEC dey bias.

According to David Mark, moral dey very, very, low, say Nigerians nor get confidence for Amupitan and all di national election, commissioners.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app