Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Anthony Joshua dey plan return to boxing for July afta e survive serious car askident for Naija wey kpai two of im close friends, Sina Ghami and Latif Ayodele.
Im promoter, Eddie Hearn, sha tell reporters say, di man never ready physically yet.
Di March fight wey im suppose fight and fight with Tyson Fury dey cancel because of say im never ready for fight.
However, Joshua uncle, Adedamola, tuk say, di family dey fully support any decision wey im go make.
Written by: News Author
Anthony Joshua Anthony Joshua fight Boxing comeback Heavyweight boxing
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026