OBODO NAIJA

Atiku Condem FG 30 days Giveaway Petrol Plan

todayOctober 9, 2026 9

Background
share close

By: Mariam Ajayi

Pepper bodi every wia as wi Federal gorment take announce say dem wan package 30 days give away price for petrol inside NNPC filling stations across di obodo Naija.

Latest to fire mouth untop di mata, na di Africa Democratic Congress, ADC, presidential candidate, Atiku Abubakar.

Di b4 vice presido say di APC gorment na desperado naim dey do dem and dis wan nor go do anything for di hardship wey nigerians dey face.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds