News-auth

1027 Results / Page 31 of 115

Background

obodo oyinbo

China’s Zhejiang Province Call For Global Collabo To Boost Economy

By: Esther Ayoola Department of Foreign Affairs of China’s Zhejiang Provincial People’s Gornment, Prof Gu Jianxin say countries need to work together for stable economy instead of competition, as e go hellep world economy grow. Gu tuk dis one as dem dey do reception for journalists for Hangzhou wey come from different countries. Di journalists come from Zhejiang afta dem attend sessions about China 15th Five-Year Plan, especially cooperation for […]

todayMarch 17, 2026 13

obodo oyinbo

UN Boss António Guterres Beg World Pipo To Stop Anti-Muslim Hate

By: Esther Ayoola UN Secretary-General António Guterres tok say make all countries join hand stop di rise of anti-Muslim hate. E tuk say fear and exclusion no suppose dey, from di way im dey see Muslims. Guterres also yarn say plenty Muslims dey suffer discrimination, marginalization, and unfair profiling every day. As Ramadan dey end, e call on gornment make dem protect equality and stop malice.

todayMarch 17, 2026 3

Sports

Ikorodu City Shock Rivers United, Win 1-0 for Lagos

By: Esther Ayoola Ikorodu City don shock everybody as dem beat Rivers United 1-0 for Mobolaji Johnson Arena, Lagos, on Monday. First half no  goal, but both teams try score sha. Rivers United wey everybody dey reason say dem go win di league no fit break Ikorodu defence. Na For di 52nd minute, substitute Folarin Temitope score from rebound wey goalkeeper Rashid Owolabi no fit hold after Salami Farouk try […]

todayMarch 17, 2026 4

Sports

D’Tigress Finally Collect Dia Rewards Afta Afrobasket 2025 Win

By: Esther Ayoola Naija gornment don finally give D’Tigress wetin dem promise afta dem win FIBA Women’s AfroBasket 2025 for Côte d’Ivoire. Dem don collect dia national honour certificate and housing documents as reward. Di presentation hapun for Lyon, France, as dem dey play FIBA Women’s World Cup Qualifiers. Say Each player also carry $100,000 plus flat and the Order of di Niger (OON) wey Presido, Bola Tinubu promise since […]

todayMarch 17, 2026 4

Sports

Real Madrid & PSG Eye Victor Osimhen for Summer Transfer Move

By: Esther Ayoola Real Madrid and Paris Saint-Germain dey watch Victor Osimhen for possible transfer dis summer. Turkish journalist Ali Naci Küçük tuk dis one on Monday, say Real Madrid don put Osimhen and Erling Haaland for their transfer list. E sti press tuk say senior men from Real Madrid and PSG even enter Rams Park last Tuesday to watch Osimhen when Galatasaray play Liverpool for UEFA Champions League. Real […]

todayMarch 17, 2026 8

Sports

DR Congo Ready For 2026 World Cup Play-Off

By: Esther Ayoola Sébastien Desabre, coach of DR Congo national football team, say like dis im boys don dey jim bodi for dia 2026 FIFA World Cup intercontinental play-off. Say Dem go travel to Mexico, play for Guadalajara and Monterrey, join other five countries wey dey fight for di last two spots. DR Congo, wey beat Naija 4–3 on penalties for African play-off final, go face di winner between Jamaica […]

todayMarch 17, 2026 11

National

President Tinubu To Meet PM Starmer, King Charles For UK

By: Esther Ayoola Wi oga Presido Bola Tinubu like dis don dey arrange im kaya to enter United Kingdom to meet Keir Starmer for bilateral tuk. According to a post by di British gornment, baba Seyi go land UK on March 18 for Windsor Castle, wia Prince William and Catherine, Princess of Wales go welcome am. Say di visit na to strengthen Nigeria-UK relations and show respect to di Queen […]

todayMarch 16, 2026 19

National

Ondo Police Gbab Notorious Cult Leader Bella For Owo

By: Esther Ayoola Ondo State Police Command don arrest one suspected cult leader wey dem dey call Akinwale Tomiwa for Owo, Owo Local Government Area. Police tuk, tuk, DSP Abayomi Jimoh, say di arrest hapun on Sunday afta Special Anti-Cultism Squad for Akure get correct intelligence. Di Police say Tomiwa, wey pipo sabi as Bella, dey involved for killing of one Rufus Giwa Polytechnic student, Ojo Peter and other crimes. […]

todayMarch 16, 2026 8

National

Osun Govo, Adeleke Accuse APC Of Rigging Election

By: Esther Ayoola Osun State Govo, Ademola Adeleke, say im dey scent foul play, dat di APC dey threaten to use “federal power” run di next governorship election. E yarn dis one for one statement wey im tuk, tuk, Olawale Rasheed, release on Sunday. Adeleke advice di APC to use dia federal power do correct governance, no be to play politics for election. E accuse APC for Osun dat, na […]

todayMarch 16, 2026 6

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app