News-auth

697 Results / Page 70 of 78

Background

obodo oyinbo

….Russian Military Plane Crash, 7 Dey Onboard

By: Alice Iduh Russian defence ministry don yanyanpu update say dia  military plane don crash for ivanovo region tuesday. Di an-22 transport plane carry seven people, but nobody sabi if dem survive or not. Di crash happen for one bush for the area, and like this like this, authorities don enter area with dia fork and knife search for the team. Investigation don start as di whole country dey wait […]

todayDecember 9, 2025 7

obodo oyinbo

Zelensky Meet Pope, Enter Italy For Back Up

By: Alice Iduh The russia, ukrain kwanta just dey gather weight everyday,  say ukrainian president volodymyr Zelensky don enter area go meet  pope leo xiv for him country house for castel gandolfo near rome on tuesday. Whether prayer im go collect or go gather army, nobodi know However sha, according to aproko pipo, after meeting the pope, Zelensky go piante enter  italian prime minister Giorgia Meloni office, wia dem go […]

todayDecember 9, 2025 5

Lagos

Lagos APC Shake Opposition With Talks Not To Disturb Tinubu

By: Esther Ayoola Lagos branch of the alll progressives congress (APC) dey vex carry matter for head that  make opposition no dey disturb president bola tinubu with “fake politicking and fake wahala” as 2027 dey waka  don near. APC Lagos tuk ,tuk, Seye Oladejo,  ni dey yan this one dey  talk say dis time no be for confused coalitions or any political experiments. Di warning follow after adc yan peter […]

todayDecember 9, 2025 7

National

FG To Pay ₦185b Gas Debt, Promise Better Light

By: Esther Ayoola Federal Government say dem don take big step to shake life back into Nigeria gas sector and make power supply stable after President Bola Tinubu gree say dem go pay ₦185 billion wey government don owe gas producers . Minister of State Petroleum Resources (Gas), Ekperikpe Ekpo, yarn  dis one on Tuesday say, the  move wey National Economic Council (NEC) under VP Kashim Shettima back, na one […]

todayDecember 9, 2025 8

National

Niger State Pipo Beg For School After 315 Students Abuction

By: Esther Ayoola One parent of di catholic school wey bandits abduct 315 students for agwara, niger state, don beg authorities make dem no shut down di school despite di kpai wahala last month. Bishop bulus yohanna, catholic bishop for kontagora diocese and can boss for niger, yarn dis one tuesday for tv sit down talk. Di plea come just one day after governor umar bago receive 100 rescued students […]

todayDecember 9, 2025 6

Sports

Rivers United Coach Express Cocern As Im Team Play Draw With Abia Warriors

By: Alice Iduh Rivers United coachie Finidi George don scatter im mouth UNTOP IM players players dat, dem   need change their mentality after dem concede late goal wey make dem draw Abia Warriors for NPFL match on Sunday. Maclyn Biokpo score for Rivers United for 86th minute, but Suraj Lawal score for Abia Warriors deep inside stoppage time to make am draw. Finidi complain say him team give Lawal too […]

todayDecember 9, 2025 8

Niger Delta

FG Revive 450mw Geregu Plant

By: Alice Iduh Wi Federal Government don cure di crase wey dey worry di 450 megawatts enter national grid  after one heavy four-week maintenance for Geregu NIPP plant for Kogi State. Dem talk say dis work boost di plant reliability, make am run sharp-sharp, and even extend deir operating hours so di station fit deliver better light for Nigerians. Head of Corporate Communications, Emmanuel Ojor, yarn dis one on Monday […]

todayDecember 9, 2025 9

National

India Deport 32 Naija Suspects Say Dem Go Sell Weed For Obodo Oyinbo

By: Esther Ayoola Kwake yoyoo, awhoo, say Indian authorities don bundle 32 Nigerians comot for their country says dem join body for  one deadly transnational drug cartel. According to Reports, investigators trace di whole operation reach one Naija kingpin wey dem dey call “Nick,” wey don waka disappear and dey wanted for plenty drug cases. Elite Anti-Narcotics Group officers still  join bodi tuk their own that,  all di Nigerians wey […]

todayDecember 9, 2025 8

Niger Delta

Police Hunt Gunmen Say Dem Attack Imo Community

By: Alice Iduh Nor be small gbege for imo state , say  gunmen  go burst Amala Community, Ngor Okpala, Imo State, open fire for one Toyota Highlander and kpai di driver on di spot. Dem later drag di passenger from  one Lexus commot, and up till now the poice never sti fit confirm how many pipo dem carry. Police PRO, Henry Okoye, yarn say di wounded driver wey dem rush  […]

todayDecember 9, 2025 8

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app