News-edi 1

1370 Results / Page 77 of 153

Background

Entertainment

Regina Cry – Make I Dey Show My Sadness And Pain To Una?

Actress Regina Daniels don respond to Nigerians wey dey mock her over her marital wahala. For one video wey she post for her page, Regina talk say e dey okay if people wan laugh at her and talk say when she dey flaunt Ned Nwoko money, nobody dey enjoy am with her. For di video, Regina yan say nobody dey ever flaunt dia sadness because people go dey mock dem. […]

todayNovember 7, 2025 19 41

International

Elon Musk Don Bag $1 Trillion Pay As Tesla Dive Into AI, Robots

Tesla shareholders don gree give Elon Musk di biggest pay package wey world don ever see, $1 trillion deal wey go tie him reward to di company new move into artificial intelligence and robotics. Di approval happen for Tesla annual meeting for Austin, Texas, where over 75% of shareholders vote make e happen. Di pay package go allow Musk unlock stock wey fit reach $1 trillion if him meet heavy […]

todayNovember 7, 2025 14 1

Sports

£800,000 Don Vanish From Bissouma Account

Premier League star, Yves Bissouma, don lose over £800,000 after dem done thief am money from im VIP Coutts bank account. Di £30million Spurs midfielder money wahala start from September 2022 reach June 2024. Maurice Gomes, 31, bin first arrested after Bissouma report am over one year ago. Metropolitan police confirm say Gomes face two counts of fraud by false representation since October, wey fit carry 10 years jail for […]

todayNovember 7, 2025 13

Lagos

8 People Wound As Truck Crash For Otedola Bridge

At least eight people don land for hospital after one truck jam eight motor for Otedola Bridge wey dey Lagos-Ibadan Expressway on Wednesday night. Di wahala happen just few hours after another truck don kill one keke rider for Ekoro area earlier di same day. According to wetin di Lagos State Police Command Rapid Response Squad talk for dia statement, di truck bin dey go outside Lagos when e jam […]

todayNovember 7, 2025 9

National

Thousands Don Die in Road Crash – FRSC Talk

Di Federal Road Safety Corps (FRSC) don reveal say 3,915 people don die from 7,715 road crashes wey happen across Nigeria between January and September 2025. Di corps also talk say 24,674 people suffer different levels of injuries. Corps Marshal, Shehu Mohammed, announce dis for National Town Hall Meeting/Ember Months Road Safety Campaign Flag-Off wey happen for Port Harcourt, Rivers State on Thursday with di theme, ‘Take Responsibility for Your […]

todayNovember 7, 2025 8

National

TUC Don Vex, Reject 15% Fuel Import Duty

TUC President, Festus Osifo, don warn say di Federal Government plan to impose 15 per cent import duty on petrol (PMS) fit make life hard pass for Nigerians as fuel prices and inflation don already high. Osifo yarn for Channels TV “TUC Half Hour” say di union dey study di policy and dey consult stakeholders to sabi wetin e go mean. E talk say government claim say di duty go […]

todayNovember 7, 2025 10

Sports

Ronaldo: I Go Still Score Same Goals For Premier League

Cristiano Ronaldo don yarn say e go still score plenty goals for Premier League like how e dey do for Saudi Arabia. Di Al Nassr captain don top di Saudi Pro League goals chart for two seasons back-to-back. E tell Piers Morgan say, “Year by year, I dey score more. Even when Al Nassr no win any trophy, I still score 25 goals. If I dey play for Premier League […]

todayNovember 7, 2025 14

Lagos

FG Don Unveil New Plans To Fight Food Shortage

Federal Government don launch new agricultural reforms wey go help end hunger, boost food production, and reduce post-harvest loss wey don reach over $10 billion every year. Di Minister of Agriculture and Food Security, Senator Abubakar Kyari, and Minister of State, Senator Sabi Abdullahi, announce di plan on Thursday as part of President Bola Tinubu’s Renewed Hope Agenda for food security. Kyari talk say agriculture still be di backbone of […]

todayNovember 7, 2025 7

Sports

Kanté Don Bounce Back For France Ahead World Cup Qualifiers

World Cup winner N’Golo Kanté don make comeback for France national team as dem recall am for November World Cup qualifiers against Ukraine and Azerbaijan. Di midfield machine last play for France November last year for draw wey end 0-0 with Israel. Kanté wey dey play for Saudi Pro League club Al Ittihad don show say e still get energy and form. France coach Didier Deschamps talk say, “E dey […]

todayNovember 7, 2025 22 101

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app