Sports

Bellingham Tuk Wetin Spoil England Euro

todayJune 12, 2026 7

Background
share close

By: Shalom Ovie

England midfielder Jude Bellingham don talk say Three Lions squad dey more united and connected as dem prepare for dis summer World Cup.

Im say na beta wire, coach Thomas Tuchel to connect di quard compare Euro 2024, wey some tins no go well.

According to Jude, too much expectation from fans and outsiders contribute to di problem.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds