I No Shy, I Just Laid Back — Olamide Yarn
Famous Nigerian rapper Olamide Baddo don clear di misconception wey say im shy. For recent interview with Ada’s Room, Baddo explain say e no shy, im just dey laid back. E talk, “One thing I wish people fit understand about me, I no shy, I just laid back.” Di host ask am say, “Wetìn be di difference between shy and laid back?” Olamide respond say, “Shy na wen you no get confidence and charisma to stand people, look dem for […]