Police Gbab Four Cult Boys Inside Ojo
Lagos State Police Command don catch four men loaded with guns and bullets inside one hotel for Ajanmgbadi, Ojo area. According statement wey Police tuk, tuk, Abimbola Adebisi, release, di suspects Emmanuel Nwokolo, Ayola Israel, Ebuka Nnamdi, and Chinedu Okafor, confess say dem belong to di Aiye cult gang and dem dey behind di killings and violent crimes inside di community. Police sti recover two local pistols, one revolver gun, […]