My Papa Leave 20 Houses, 30 Pikin – Abba Kyari
Suspended Deputy Commissioner of Police, Abba Kyari, on Wednesday tell Federal High Court for Abuja say di plenty properties wey NDLEA dey link to am na im late papa own and e 30 siblings dey share am. Kyari talk say im late papa leave over 20 houses for Maiduguri, Borno State, and some of di properties dem don sell to pay im papa medical bills before e die. Kyari insist […]