Business

10 Results / Page 1 of 2

Background

Business

Tins Wey You Need Sabi About Di Naija New Tax Law

By Ebi Oboko TO WHO E CONCERN – MAKE I JUST GIVE YOU DIS INFORMATE. QUESTIONS & ANSWERS ON DI NEW NIGERIA TAX LAW (Focus on Individuals and Small Businesses) 🟢 Q1: When Di  new Nigeria Tax Act go start work? A1: Di  new tax law go start from 1st January 2026. 🟢 Q2: Who dis tax law concern? A2: E concern everybody wey dey earn money for Nigeria – […]

todayJanuary 5, 2026 15 14

Business

Dangote Giv 10-Day Credit, Free Delivery For Dealers

By: Rilwan Agbomeji Unto updates for business, say like dis, like dis, Dangote Group don announce new supply plan for petrol station owners and dealers. According to report from aproko pipo, Dem go give 10-day credit wey get bank guarantee for people wey dey buy petrol. Di company say but Dealers wey join dis scheme must order at least 5,000 litres, plus free direct delivery go soon start. Dangote don […]

todayDecember 30, 2025 6

Business

Dangote Say Im Go Sell Petro At ₦739 Per Litre Starting Tomorrow

By: Rilwan Agbomeji Dangote don announce say petrol go sell for ₦739 per litre from Tuesday, as e talk for press briefing at Lekki Refinery on Sunday. E explain say refinery don reduce gantry price from ₦828 to ₦699 per litre two days before, and now di new price go benefit consumers. Dangote assure Nigerians say di ₦739 price go dey enforced, and e go fight any form of price […]

todayDecember 15, 2025 8

Business

“Trump Dey Happy With Dangote Refinery” — Aliko Dangote

By: Rilwan Agbomeji President of Dangote Refinery, Alhaji Aliko Dangote, don calm di internet, talk say US President Donald Trump no get any wahala at allwith di $20 billion Dangote Refinery. E yarn dis while e dey react to social media gist wey scatter everywhere, wey some people begin talk say Trump no happy say Africa biggest refinery dey Nigeria. Di talk burst afta Trump threaten say im go hit […]

todayDecember 15, 2025 9

Business

Lagos Go Double ICT Power, Target Global Tech Hub by 2030

By: Esther Ayoola Lagos Commissioner for Innovation, Science and Technology, Olatunbosun Alake, don announce say by 2030, the state wan double 100% increase ICT contribution to Lagos economy, and dem no dey slow down. Alake drop this bombshell on Thursday for Art of Technology Lagos 7.0 wey carry the theme Future Technologies and Sustainable Lagos. E yarn say Lagos go boost invention and scientific research by 50%, make the state […]

todayDecember 5, 2025 8

Business

FG Go Pay Road Contractors Owed Money Before December 20

By: Esther Ayoola Tori don land, Federal Government don rush cool road contractors wey don dey protest over unpaid money, promise say all outstanding payments go land before December 20, 2025. Minister of Works, David Umahi, yarn dis one during reopening of Keffi Flyover for Nasarawa State, add say President Bola Tinubu don sabi di debt wahala and don approve special committee to check and clear all owed funds. Contractors […]

todayDecember 5, 2025 5

Business

Nigeria Don Become AFRIPERF Headquarters

By: Rilwan Agbomeji Di African Petroleum Regulators Forum don give Nigeria big promotion as dem pick di country as official headquarters, and elect NUPRC oga, Engr. Gbenga Komolafe, as di new Chairman. Di announcement land during dia first executive meeting wey dem hold online on December 2, 2025.Plus, NUPRC senior official Eyoanwan Ndiyo-Aiyetan don also climb go top as secretary of di Forum.

todayDecember 3, 2025 13

Business

CPPE Urge FG to Tackle Cost of Living Through Agric, Manufacturing Boost

By: Esther Ayoola The Centre for the Promotion of Private Enterprise (CPPE) don sama message give wi Federal Government say make dem try put body for agriculture and manufacturing business say failure to do so go cos Niger economy betalicious problem. CPPE Director, Muda Yusuf talk say if goment no take strong action to fix wahala inside agriculture, manufacturing and trade, the country fit still struggle to turn economic growth […]

todayDecember 3, 2025 10

Business

Minister Keyamo: Aviation Tax Removal No Be My Decision Alone

By: Esther Ayoola Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, talk say to remove tax for aviation sector no be wetin one person fit decide. E yarn say any policy like that need government collective approval and go through legislative review. Keyamo yarn this one for Abuja on Monday as dem dey celebrate 100 years of aviation for Nigeria. E clear say, even though industry dey complain say too […]

todayDecember 2, 2025 4

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app