Entertainment

73 Results / Page 2 of 9

Background

Entertainment

2Baba Eye Comot Water As Marriage Gbege Grip Am For Neck

By: Rilwan Agbomeji Na wah oh! Nigerian music star, Innocent Idibia wey everybody sabi as 2Baba, don finally  open mouth talk wetin dey im mind for first time since di hot gbege with im wife, Natasha Osawaru burst everywhere for internet. For im IG tori on Wednesday, 2Baba tok say e need help, omo di message short but e carry weight wey hit body like trailer. E no finish there […]

todayDecember 3, 2025 22

Entertainment

PORTABLE VEX – DRAG JUMA JUX FOR SECRET NAIJA COLLABO!

By: Alice Iduh Portable don fire shot for social media as e call out Tanzanian singer Juma Jux for enter Naija coded and drop song with Ekunrawo without even hail am. Na for him Instagram page, the controversial street singer para troway, demand say dem must create space for am on the new track “Halima.” Portable talk say Juma Jux sneak enter the country and e no dey okay say […]

todayDecember 2, 2025 10

Entertainment

Kaka Igbokwe Confirms 2Baba’s London Arrest After Airport Clash With Wife

By: Esther Ayoola Former manager of music icon, Innocent Idibia wey everybody sabi as 2Baba and pikin of late legend Christy Essien-Igbokwe,, Kaka Igbokwe, don confirmate say di old trending video of 2Baba arrest for London after him quarrel with him pregnant wife, Natasha Osawaru, na true. Recall, 2Baba travel go United Kingdom with him pregnant wife for concert tour, but him no show for di October 2, 2025 performance […]

todayDecember 2, 2025 20

Entertainment

Reality TV Star Don Reveal How She Take Create Her Stage Name

By: Esther Ayoola Reality TV star and actress Roseline Afije, wey people sabi as Liquorose, don explain how she take get her unique stage name, and she talk say na her love for sapele water join with her real name inspire am. For one podcast wey she do with VJ Adams, Liquorose yarn say she choose the name back for December 2012, and since then e don turn her identity […]

todayDecember 2, 2025 13

Entertainment

Asake Lagos Concert Dey Face Backlash

Ásake Lagos homecoming concert don dey face wahala as fans rush social media criticise di ₦300,000 ticket price, wey dem call too high for dem wey don dey support him since him street-pop days. Wetin suppose be triumphant return for di global Afrobeats star don turn online revolt, with longtime supporters dey accuse organisers of “pricing out di true fans.” Fans compare di cost to international shows, @Yemmmmie_ talk say […]

todayDecember 1, 2025 13

Entertainment

“My First Pikin, Nino, No Wan Follow My Footsteps” – 2Face Talk

Legendary Nigerian musician, Innocent Idibia wey everybody sabi as 2Face don yarn say im first pikin, Nino, no dey interested to follow im footstep as musician. Even though Nino sabi play sax well well, im papa talk say im wan become medical doctor. 2Face talk dis one as e carry Nino come stage for Abuja during one event wey dem dey celebrate im 25 years for music industry. E shout, […]

todayNovember 28, 2025 17

Entertainment

Oluwanishola, Tife Mama React To Criticism Over Her Pikin Career

Oluwanishola Ogudu, mama of Wizkid first son Boluwatife (Tife), don react to one critic wey talk say di young artist management no dey do enough to push him career. Di critic for X drop her opinion based on Tife first project streaming numbers, claim say him manager for don create stronger fanbase for am. But Oluwanishola fire back, explain say her pikin still young and get other important priorities aside […]

todayNovember 28, 2025 9

Entertainment

Burna Boy Show Cancel, Arena Dey Empty

Fame no dey like art, whether na music, literature or film, e dey operate for one vacuum. Celebrities, because of dia visibility, dey control di narrative wey surround dem, and sometimes na dem dey build dia own fame and even dia own wahala. Burna Boy, Nigeria Grammy-winning Afrobeats superstar, don turn clear example as im global visibility don bring heavy scrutiny for di age of social media, where nothing dey […]

todayNovember 28, 2025 13

Entertainment

‘I Never See Any Child Support From Davido’ – Sophia Momodu

Singer Davido first babymama, Sophia Momodu, don reveal say she never receive any child support from im. Sophia yarn dis one while she dey clear di air over wetin she call false story about dia pikin, Imade Adeleke, wellbeing. For her Instagram story on Wednesday, Sophia talk say she don dey handle all responsibility for Imade for di past five years. She yan, “I never receive any child support from […]

todayNovember 27, 2025 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app