Entertainment

71 Results / Page 7 of 8

Background

Entertainment

Wahala Don Burst As Regina Daniels Show Face With New Man

New video don surface online show popular Nollywood actress Regina Daniels with one mystery man, and di matter don make social media catch fire. For di trending clip, people see Regina dey step out with di unidentified man, as report dey fly say she and her husband don dey face marital wahala. Tori still talk say after alleged domestic violence, Regina don move out from her husband house, leave dia […]

todayOctober 28, 2025 31 10

Entertainment

Tuoyo Cry Out Say NDLEA Brutalize Am After Lagos Nightclub Raid

Former Big Brother Naija housemate, Tuoyo Ideh, don open up about wetin happen during NDLEA raid for Proxy Nightclub, Victoria Island, Lagos, wey lead to him arrest with over 100 other people on Sunday, October 26. For video wey he post for Instagram on Monday, Tuoyo talk say he go di club as a promoter after he help clients book table before NDLEA officers and soldiers storm di place. He […]

todayOctober 28, 2025 47 1

Entertainment

Regina Daniels Don Show Off New House As Marriage Gbege Still Dey

Nollywood actress Regina Daniels don show off di new mansion wey she just buy, as tori still dey fly around say her marriage with Senator Ned Nwoko get small wahala. Di actress drop di announcement for her Instagram page where she share fine-fine photos of di big house wey she call her own. For her caption, Regina write say, “For my house, I be Queen! I need roof over my […]

todayOctober 27, 2025 15

Entertainment

Senator Ned Nwoko Brother Yan On Regina Daniels Marriage Wahala

Michael Nwoko, di brother to Nigerian senator and billionaire Ned Nwoko, don open mouth talk say make people calm down as e be say him brother and actress Regina Daniels dey face serious marriage gbege. This one come after Regina show for viral video dey cry say she no fit endure di violence again wey she dey chop for di marriage. Her brother, Sammy West, still accuse Ned of beating […]

todayOctober 20, 2025 29

Entertainment

“All dey alright,” Ola Lagos Yarn After Dem Tear Down Im Car Showroom

Popular Naija auto dealer and influencer, Ola of Lagos, don confirm say dem don demolish im car showroom, but e still dey positive despite the wahala. For im Instagram story, Ola talk about how im luxury car showroom dem tear down just months after e open, after video wey show the demolition go viral online. Even though nobody talk why dem do am, Ola tell im followers say im car […]

todayOctober 13, 2025 7

Entertainment

Peter Okoye Vex As US Waitress Enter Him DM Say Tip Too Small

Peter Okoye don para after one waitress for US restaurant enter him DM to blast am over di tip wey e drop. Tori be say di singer spend $1000 chop for di restaurant, but na only $60 tip e leave. Di waitress vex come yarn say na dis kain small tip and other wahala make many people no dey like Peter again. Peter no keep quiet, e snap di message […]

todayOctober 13, 2025 10

Entertainment

“I Fit Fail As Musician, But Not As Papa” – Adekunle Gold

Nigerian singer, Adekunle Gold, don pour him heart out as he reveal say na him wife, Simi, and dia daughter, Adejare, dey run things for him life now. Di music star yarn dis one for NotJustOk podcast, where he talk say him number one mission na to give Adejare soft life wey go beta pass wetin him hustle through as pikin. According to am, he no dey ever reason make […]

todayOctober 10, 2025 38

Entertainment

Afrobeats Don Choke — Slimcase Vex Say Too Much Songs & Albums Don Make Am Dey Boring

Singer Slimcase don open up him mind for Instagram story, yarn say di way Nigerian artistes dey drop too many songs and albums don dey kill di Afrobeats vibe. According to am, dem musicians dey put too much pressure for dia self to always release new project steady steady. Slimcase say make dem take chill pill like Rihanna, do other things, then come back with fresh vibes wey go burst […]

todayOctober 9, 2025 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app