foreign

41 Results / Page 2 of 5

Background

foreign

French Far Right Politician, Marine Le Pen Face Court Appeal

By: Rilwan Agbomeji Marine Le Pen, wey be far-right French politician, say go nor appeal court decision wey ban her from public office for five years. U sabi say, dem find her guilty last year say she embezzle EU money, but she talk say she never do any wrong. If court hold di ban, she no go fit run for 2027 presidential election. Jordan Bardella, wey be her party president, […]

todayJanuary 13, 2026 40 3

foreign

Iran Minister Drop Yarns Dat Iran Nor Go Legbere For Anybody

By: Rilwan Agbomeji Iran Foreign Minister Abbas Araghchi, once again don tuk oh, say Iran ready for war if America wan “test” dem. Dis dey come afta US President Trump warn say im fit use military over Iran protests. Protests start over money wahala but don grow to big calls for system change. Ontop interview with tori pipo,  E say tuk channels with US still open but Iran military strong […]

todayJanuary 13, 2026 23 3

foreign

Iran Presido, Pezeshkian Promise to Listen to Protesters

By Ebi Oboko Iran presido, Masoud Pezeshkian, don bow to pressure,   say  dem go  rearrange di iran economy wey dem spoil, dey warn protesters to be calming down. Pezeshkian dey beg for tv sit don tuk, say make di protesters nor go do until  “rioters” and “terrorist elements”  con take over di mata, say dat one  go be big  wahala. The protest don enter third week after market people for […]

todayJanuary 12, 2026 24

foreign

Oxford English Dictionary Add Naija Words Like “Amala” and “Abeg”

By: Rilwan Agbomeji Di Oxford English Dictionary don add some Nigerian words come dia book, like “mammy market,” and “amala.” Di update, wey dem release for Wednesday, include over 500 new words, phrases, and tenses. Di dictionary say dis show how Nigerian language, culture, and food dey influence di world. Other Naija words wey dem add na “moi moi,” “abeg,” “biko,” and “Ghana Must Go,” plus internet slang like “DM,” […]

todayJanuary 8, 2026 24

foreign

U.S Take Over Venezuela Oil Money

By Ebi Oboko US  say dem don dey control Venezuela oil sales and dat,  na dem go  decide how Venezuela go take spend dia money. US Department of Energy na dey troway dis one for social media, say dem don even start to sell the oil for world market, and all the money go first enter bank accounts wey US dey control. Dem say, dem don succeed sell about 30 […]

todayJanuary 8, 2026 15

foreign

Saudi Coalition Fire Bomb for Yemen South

By Ebi Oboko Saudi Arabia-led coalition day never break, early mor mor confamate say, dem don fire bomb scarra Dhale, Yemen, on Wednesday. Say Southern Transitional Council (STC) leader Aidarous al-Zubaidi even jump comot plane wey im suppose use fly, use leg pick race for di mata, and dat up till now nobody know wia im enter. Coalition add say e don gather plenty soldiers, tanks, gun, and munitions for […]

todayJanuary 7, 2026 15 1

foreign

Maduro Cry Kidnap, as US Drag Am Go Court

By Ebi Oboko Venezuela Presido, Maduro, 63, don go tell one US court for New York say dem kidnap am comot Venezuela, and say e no guilty, as e still dey claim say e be president. Im wife, Cilia Flores, too talk say she no do anything bad, as both of dem appear for court. US commandos carry dem early Saturday, and later President Donald Trump announce say America don […]

todayJanuary 6, 2026 28 10

foreign

Big Fire kpai 40+ for Swiss Ski Resort Bar

By Ebi Oboko Nor be small tin for Switzerland, say Swiss ski resort Crans-Montana, say nor nor small hell fire burn for dia, kill about 40 people and wunjor more than 100 for bar wey people dey celebrate New Year. The Fire start for Le Constellation bar around 1:30am, when plenty people dey inside. Police tuk say, wetin cause the fire, nbodi knw yet, and fire spread very fast. Swiss […]

todayJanuary 2, 2026 22

foreign

How Many Kontri Trump Bomb For 2025?

By: Rilwan Agbomeji US Presido Donald Trump don confirm say America strike one docking facility for Venezuela dis week. Trump yarn dis one for Florida as e meet Israeli Prime Minister Benjamin Netanyahu, say di attack na di first US military action for Venezuelan land for 2025. According to Trump, di place na where boats wey dem believe dey carry drugs dey load, and di strike cause big explosion for […]

todayDecember 31, 2025 18

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds