National

1100 Results / Page 29 of 123

Background

National

Makinde Mourn Sarkin Hausawa Of Ibadan

By: Esther Ayoola Govnor of Oyo State, Seyi Makinde, don touchlight marra unto di death of Sarkin Hausawa of Ibadanland, Alhaji Ali Zungeru, say na big loss. For statement wey im aide release for Ibadan, Makinde describe Zungeru as man of peace and strong community leader. Im still condoled with Olubadan of Ibadanland, Oba Rashidi Ladoja, Hausa community for Oyo State, and Zungeru family, say di late Sarkin always stand […]

todayJanuary 6, 2026 9

National

NDLEA Nab 1,018 Drug Suspects For Katsina, 87 Don Chop Jail

By: Esther Ayoola NDLEA for Katsina State don show report card say dem arrest a total of 1,018 people for drug marra for 2025, and court help dem jail 87 of dem. State commander, Isma’il Danmalam, yarn dis one for Katsina as e brief journalists, say 86 suspects still dey court, while 992 na men and 26 na women. According to am, officers seize pass 2.4 tonnes of different illegal […]

todayJanuary 6, 2026 5

National

FG Arrange Computer Calls 1 Million Nigerians

By: Esther Ayoola Wi Federal Gorment don set up Joint Implementation Committee to train and certify one million Nigerians for digital skills and emerging technology, naija wan go digital. Secretary to di Government of the Federation, George Akume, drop dis update on Tuesday  during inauguration for Abuja. Akume, wey send Permanent Secretary Ibrahim Kana represent am, explain say di committee go also plan and organise National Digital Literacy Conference to […]

todayJanuary 6, 2026 4

National

Former Defence Minister Declare No Leave, No Transfer For APC

By: Esther Ayoola Immediate past Defence Minister, Mohammed Badaru, don clear air say di talk wey dey fly up and down dat im don waka from APC go ADC, say, na lie. Badaru yarn dis for statement wey e issue on Tuesday. Badaru explain say di online reports wey dey claim im defection “baseless and speculative,” and no get any truth. Di wahala start afta political sources for Jigawa State […]

todayJanuary 6, 2026 10

National

Former Rep Member Say PDP Don Fail, Na Why Pipo Dey Run

By: Esther Ayoola Former House of Reps member, Dachung Bagos, don finally expose wey pipo dey gbase comot di pipos democratic party say di party don spoil beyond repair. Bagos yarn dis one for TV sitdon tuk afta e officially join APC, say dem no dey jump party for ambition or eye service but because PDP no dey give people voice again. According to am, APC agenda dey align with […]

todayJanuary 6, 2026 8 9

National

Jaguda Bandits Storm Katsina Communities

By: Esther Ayoola Say nor be small tin Katsina state, dat some jaguda Bandits, wey carry dangerous weapons enter some communities for di State, kidnap  pipo for  night. Witnesses tuk say the armed men attack Unguwar Alhaji Barau before dem move go Gidan Dan Mai-gizo and Gidan Hazo for Na’alma Ward, Malumfashi Local Government Area. Security pipo never tuk officially, and nobody still know the exact number of people wey […]

todayJanuary 6, 2026 11 2

National

Army Stop Kidnap For Taraba, Rescue Three People

By: Esther Ayoola Troops of di 6 Brigade Nigerian Army don foil one kidnapping attempt and rescue three people for Taraba State. According to statement wey Umar Muhammad, Army Public Relations Officer for 6 Brigade, sign, di operation happen on January 5, 2026, afta soldiers get correct intelligence about kidnappers for Sangai Village, Karim Lamido LGA. Di Army tuk say as di troops pursue di suspects towards Taraba–Plateau border, di […]

todayJanuary 6, 2026 11 4

National

Army Torchlight Soldier Allegedly Kpaiing Of 13-Year-Old Boy For Akwa Ibom

By: Esther Ayoola Nigerian Army don start investigation into death of one 13-year-old boy wey dem allege say soldier shoot for Ikot Abasi Local Government Area of Akwa Ibom State. Di incident happen early momo of January 1, 2026, for Akongntekong Road, Ete, and e cause serious anger and tension for di community. Army Public Relations Officer for 2 Brigade, Mbiokporo, Captain Lawal Mohamed, tuk say Military Police don take […]

todayJanuary 6, 2026 13

National

NNPP Clear Marras On Who Be Dia Party Leader

By: Esther Ayoola National Vice Chairmo of New Nigerian Pipo Party  for Northwest, Sani Danmasani, don reveal tuk say oga Govo of Kano state, Abba Yusuf, na be di real leader of di party, no be Rabiu Kwankwaso. Im sukili dis one for inside statement, say according to NNPP constitution, anybody wey be sitting governor and party member automatically be leader, and na why Abba Yusuf take get dat position […]

todayJanuary 6, 2026 10

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app