National

1100 Results / Page 33 of 123

Background

National

Rivers Lawmakers Reject N100,000 Christmas Bonus

By: Esther Ayoola Rivers State House of Assembly on Tuesday tuk say dem reject N100,000 wey dem credit for each lawmaker account as Christmas bonus, wey Governor Siminalayi Fubara allegedly approve. Di Chairman of House Committee on Information, Petitions and Complaints, Enemi George, na im sign di statement. Dem say di money no follow due process because all public spending suppose get legislative approval before e fit enter account. According […]

todayDecember 31, 2025 6

National

Governor Otti Clear Matas Dat Im Support Obi Move To ADC

By: Esther Ayoola Abia State Governor, Alex Otti, don clear say e no get plan to waka comot from Labour Party like Peter Obi wey be 2023 presidential candidate. Otti tuk dis one on Tuesday during him monthly media briefing wey hold for Umuahia, Abia State capital. Governor yarn say Peter Obi don personally tell am say e wan leave Labour Party. Otti add say e dey fully support Obi […]

todayDecember 31, 2025 12

National

PDP Explain Why Governors Dey Defect To Di APC

By: Esther Ayoola Di Pipos Democratic Parti don put accusation for wi Federal Government head, say, dem dey marginalise governors, ni make everi bodi dey run enter all progressives congress. PDP tuk, tuk, Ini Ememobong, clear dis one for TV sitdon tuk, say many governors wey don leave PDP dey do am to “connect to centre make dem fit carry benefits go back dia states.” E add say, di Tinubu […]

todayDecember 31, 2025 5

National

Why Peter Obi Choose Enugu Take Join ADC

By: Esther Ayoola Leader of Obidient Movement, Dr. Yunusa Tanko, address matas why  labour party 2023 president candidate,  Peter Obi pick Enugu State take join ADC, say na  to pass strong political message ahead of 2027 elections. Speaking with tori pipo, Tanko say Obidient leaders and supporters wey back Obi for 2023 don already dey Enugu for di defection event. Tanko say Obi choose Enugu instead of Awka because Enugu […]

todayDecember 31, 2025 3

National

Police Clear Air On Bagudo Hospital Explosion

By: Rilwan Agbomeji Kebbi State Police don share correct update say di wahala wey happen for General Hospital, Bagudo no be bomb or air strike. Di gbege happen early Tuesday, people fear well, well but no person loss im life. Police talk say na fire wey explode from AC and fridge gas cylinders because of heat, na im make di loud explosion. EOD-CBRN experts and Police Tactical Team confirm say […]

todayDecember 30, 2025 7

National

Amotekun Catch 39 Sokoto Jaguda Pipo For Ondo Forest

By: Rilwan Agbomeji Amotekun for Ondo State don catch 39 people wey dem say na from Sokoto State, wey dem hide for forest afta US-backed military strike against ISIS for North. According to report, say dem catch dem for Elegbeka area for Ose Local Govment, wey don long dey known as place wey bad people dey. State Commander, Adetunji Adeleye, talk say dem dey hide for forest, and dia cars […]

todayDecember 30, 2025 9

National

Court Arrange Room For Former-Agf Malami, Pikin And Wife For Kuje

By: Rilwan Agbomeji Federal High Court for Abuja don order make dem remand former Attorney-General of di Federation, Abubakar Malami, for Kuje Correctional Centre. Di court also send im pikin and one of im wife, Bashir Asabe, go Kuje prison pending when dem go hear dia bail matter. Justice Emeka Nwite give di order afta e hear argument from lawyers for both defence and prosecution. EFCC dey charge Malami and […]

todayDecember 30, 2025 12

National

Kebbi Police Take Over Bagudo Hospital Afta Explosion For Bagudo

By: Esther Ayoola Di Kebbi State Police Command don assure residents say security don return to normal afta one loud explosion happen for General Hospital, Bagudo, early Tuesday morning. Di assurance come from di Police Public Relations Officer, SP Bashir Usman. Police tuk say joint security team wey include Nigeria Police, military, and local vigilante dem quickly block and secure di area. Dem also send Explosive Ordnance Disposal and CBRN […]

todayDecember 30, 2025 5

National

Malami, Him Son Plead Not Guilty Before Justice Nwite

By: Esther Ayoola Former AGF and Minister of Justice, Abubakar Malami, him son Abubakar Abdulaziz Malami, and one other person, on Tuesday, don plead not guilty to 16-count money laundering charge, EFCC talk. Dem appear before Justice Emeka Nwite for Federal High Court, Abuja, where EFCC say dem conspire to hide, disguise, and keep money wey dem get from illegal activities. EFCC filed di charge, saying dem allegedly buy properties […]

todayDecember 30, 2025 13

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app