National

1288 Results / Page 35 of 144

Background

National

NELFUND Shift Loan Application Deadline to Feb 27

By: Esther Ayoola Nigerian Education Loan Fund don extend dia application deadline for 2025/2026 school year go February 27, 2026. According to report, say dem shift am from di original January 31, 2026, to give students more time to submit dia applications. Untop yarnings with tori pipo, NELFUND Director of Strategic Communications, Oseyemi Oluwatuyi, say, dem wan make sure no eligible student miss di chance. Untop di joinbodi conference, Di […]

todayJanuary 30, 2026 6

National

Governor Sule Insist Dat Law Go Decide Rivers Governor Impeachment

By: Esther Ayoola Nasarawa State Govo, Abdullahi Sule, say govos wey dem elect under All Progressives Congress (APC) no dey worry bodi about di impeachment wey involve Rivers State Govo, Siminalayi Fubara. Govo Sule tuk for TV sit don tuk, say, di mata don already dey court. E explain dat, di impeachment process dey follow law and due process and dat APC govos nor get any hand inside.

todayJanuary 30, 2026 6

National

Senate Form 7-Man Committee To Arrange Views On Electoral Act Bill

By: Esther Ayoola Wi Senate don form one seven-man committee to gather and arrange all lawmakers’ views on dabiiii Electoral Act Amendment Bill, 2026. According to report, di committee, wey include Senators Adamu Aliero, Aminu Tambuwal, Adams Oshiomhole, Danjuma Goje, Tony Nwoye, and Titus Zam, go submit one final report to Senate by next Tuesday. Di decision  dey drop afta  more than two hours of Senate discussion of di bill […]

todayJanuary 30, 2026 8

National

President Tinubu Drop SMS For Nigerians To Dey United, Courageous

By: Esther Ayoola Wi oga Presido, Bola Ahmed Tinubu in honour of late Chief Samuel Akintola, don drop advice for Nigerians, to always dey courageous, and avoid bitterness and division. Baba Seyi deliver dis message through di Secretary to di Government of di Federation (SGF), Senator George Akume,  wey go represent am,  for di 2026 Samuel Akintola Memorial Lecture wey shelle for University of Ibadan. Tinubu tuk for di lecture […]

todayJanuary 30, 2026 12

National

Govo Aiyedatiwa Share Plans For Joinbodi Development

By: Esther Ayoola Ondo State gorment and dia mehn don dey clear field to celebrate di state 50th anniversary, as Governor Lucky Aiyedatiwa declare pipo cantered development plan. Na for TV sit don tuk for Akure, di govo drop updates about di state Golden Jubilee, dat, dem dey spend money for key projects. Baba Aiyedatiwa say, Ondo gornment dey invest for important things like roads and buildings, town renewal, healthcare, […]

todayJanuary 30, 2026 4

National

First Lady Remi Tinubu Charge Youths As Dem Launch Dream Centre For OAU

By: Esther Ayoola Wife of wi oga Presido, Senator Oluremi Tinubu, don tell Nigerian youths to dream big and work hard to make dia dreams come true. She yarn dis one on Thursday for Obafemi Awolowo University, Ile-Ife, during di opening of Oluremi Tinubu Dream Centre, one digital library wey  di Ooni of Ife build for her, with hellep from NITDA. According to di First Lady, di centre na big […]

todayJanuary 30, 2026 3

National

Falana Question Military Why Dem Lie To Nigerians

By: Esther Ayoola Human rights lawyer Femi Falana don knock Nigerian military for head say make dem apologise to Nigerians for lying to dem. U sabi say, di army say dem wan carry some officers go military court over alleged plan to overthrow government, even though dem bin deny am before, no coup any earlier. Last year October, dem arrest 16 officers indiscipline mata and not knowing say, dis military […]

todayJanuary 27, 2026 8

National

Soun, Alaafin Comot Bodi For Oyo State 50 Years Anniversary

By: Esther Ayoola Two big traditional rulers for Oyo State, Soun of Ogbomoso, Oba Olaoye Ghandi and Alaafin of Oyo Oba Akeem Owoade, ni comot bodi for Governor Seyi Makinde celebration of Oyo state at 50 on Monday. Plenty important pipo like family members of former govos, traditional and religious leaders, gornment oga dem and political big men gather for International Conference Centre, Ibadan, to mark di celebration. Oyo State […]

todayJanuary 27, 2026 9

National

Ilu-Abo Residents Block Highway Over Gunmen Killings, Abductions

By: Esther Ayoola Say Some Pipo from Ilu-Abo community for Akure North Local Gornment Area for Ondo State scata ground yesterday, dey protest say, di way pipo take dey kpai, kpai and jaguda boys kidnaping dia pipo don tire dem. According to report, Dem block Akure-Owo-Benin highway to make gornment hear wetin dey happen and say security nor dey shake bodi for di mata. One protester, wey name na Lawrence, […]

todayJanuary 27, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds