Di National Security Adviser, Nuhu Ribadu, don bring mata come say na lack of corporation, and plenty things naim make jaguda terrorist dey enter dey operate for Africa.
Abi na inside rat dey let out rat know di problem for inside house.
E tok dis one on Monday for Abuja during de High-Level African Lessons Learned Forum wia dem porporly intelligence mata on security.
Ribadu fry mouth say to Africa need to join hand to rascal dis jaguda terrorist.