OBODO NAIJA

770 Results / Page 53 of 86

Background

OBODO NAIJA

Obi Lawyers Drag Kenneth Okonkwo, Demand N5bn

Nor be small thin oh, as two best frens don turn enemies, say like dis, di Presidential candidate of Nigeria Democratic Congress, NDC, Peter Obi, don tell im lawyers say make dem drag former actor- wey turn-politician Kenneth Okonkwo to pay N5 billion damage dat im spoil im name for public According to tatafo, Kenneth go tv sit down tuk use yamchop call di former Anambra state govo bad name, […]

todayJune 10, 2026 22

OBODO NAIJA

Northern Elders cut chain For Tinubu, say make im do state of emergency

By : Jolayemi Olajide Northern elders under NEF banner don cut chain dey drag we oga Presido, Bola Tinubu body say make im declare national security emergency before everyia scarra. Di group tuk, tuk, Abubakar Jiddere, naim drop one hot statement about security mata for inside country, say e red. According to Abubakar everybody dey shake because wetin dis jaguda boys dey do. NEF make am clear say no country […]

todayJune 10, 2026 26

OBODO NAIJA

Obi Lawyers Drag Kenneth Okonkwo Go Corner dey Demand N5bn

By : Shalom Ovie Nor be small thin oh, as two best frens don turn enemies, say like dis, di Presidential candidate of Nigeria Democratic Congress, NDC, Peter Obi, don tell im lawyers say make dem drag former actor- wey turn-politician Kenneth Okonkwo to pay N5 billion damage dat im spoil im name for public. According to tatafo, Kenneth go tv sit down tuk use yamchop call di former Anambra […]

todayJune 10, 2026 24

OBODO NAIJA

Kenneth Okonkwo Blow Whistle On Top Peter Obi Head

Popular Nollywoord Actor, Kenneth Okonkwo don come out clear marras say, he get duty to report any crime against di state wey come to him knowledge and that South-East pipo don too suffer. He yarn dis one for him X social media page on Wednesday say, no person suppose still dey take dem or any Nigerian citizen play or carry out wayo wayo without challenge. He say, Obunike na just […]

todayJune 10, 2026 32 2

OBODO NAIJA

President Tinubu Approve ₦10B Emergency Fund

Oga Presido Bola Tinubu don approve make dem set up Presidential Task Force to prepare Nigeria against Ebola virus and other health issues. Di Presido also order, make dem release ₦10 billion emergency fund sharply to help build wall of Jericho against di  disease. Dis na According to im tuk tuk person, Bayo Onanuga, say di money go hellep di NCDC, how dem dey respond to sickness. Dis task force, […]

todayJune 10, 2026 13

OBODO NAIJA

Military Jets Kill Eight Terrorists, Scatter Their Hideout For Borno State

By : Jolayemi Olajide Nigerian military jets don bomb terrorist hideout for Borno State on Sunday, June 7, where dem kill at least eight jaguda boys and destroy dia supply motor. The Air Component of Operation HADIN KAI wire this heavy attack for Cross Kauwa axis after security show where di boys dey gather. Surveillance aircraft first spot di jaguda boys where dem hide inside thick bush before di military […]

todayJune 9, 2026 17

OBODO NAIJA

Peter Obi Dey Ask Govt To Show Wentin Dem Use Almost 200 Trillion Naira Debt Do

By : Jolayemi Olajide Peter Obi don challenge Federal Government on Tuesday make dem open eye tell Nigerians wetin dem use all di money wey dem borrow do as country gbese dey load near 200 trillion naira. Di NDC presidential candidate drop dis tuk for em X handle where he complain say Nigeria gbese don jump up with pass 100 trillion naira within just three years. Obi yarn say di […]

todayJune 9, 2026 20

OBODO NAIJA

Ogun kidnap, Chinese workers Magbon, 35 Artillery Brigade, Mowe site attack

By : Jolayemi Olajide Di Nigerian Army don konfam say one soldier, one local hunter and four kidnapped victims kpai during a kidnap attack wey hapun for the Capo sand-digging site in Magbon, Mowe, Ogun State, early Monday morning. Army spokesperson, Lieutenant Colonel Appolonia Anele, naim dey clear dis mata on Tuesday say suspected kidnappers storm the site to gbab Chinese workers and engage di security operatives like say na […]

todayJune 9, 2026 33

OBODO NAIJA

Senate Push For State Police

Senate don drop microsoft word say dem go begin urgent discussion on state police dis week to hellep tackle di rising insecurity for di country. Senate Leader, Opeyemi Bamidele, naim tuk dis one for statement, say di mata don become top priority inside di ongoing constitutional review process. Im say dem don already dey meet stakeholders and dem go quick pass di bill so e fit move go state assemblies […]

todayJune 9, 2026 16

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds