obodo oyinbo

335 Results / Page 28 of 38

Background

obodo oyinbo

Beijing Answer Countries Wey Criticize Dem For Jailing Jimmy Lai

By: Esther Ayoola Beijing don wire “serious warning” to countries wey dey criticize 20-year jail wey dem give Hong Kong pro-democracy businessman Jimmy Lai. Countries like America, Britain, and Australia say di sentence no fair. EU tuk say dem no happy with di punishment and want make China free Lai, Asap. China foreign ministry tuk say some countries dey use di court case to whine pipo of di world to […]

todayFebruary 11, 2026 12

obodo oyinbo

Germany Top Court Go Rule On Arms Export To Israel

By: Esther Ayoola For Germany, di Federal Constitutional Court go rule on Thursday whether Palestinian civilian from Gaza fit challenge German arms export to Israel, case wey human rights groups say fit set big precedent. Di complaint come from Gaza resident wey lose im wife and pikin during Israeli military strikes, with support from European Center for Constitutional and Human Rights and Palestinian partner groups. Lower courts bin earlier dismiss […]

todayFebruary 10, 2026 10

obodo oyinbo

Nigerian Community For South Africa Protest For Anti-Drug Raid

By: Esther Ayoola Naija community for South Africa don dey ginger area dey protest say, security go kpai one Nigerian man, Emeka Uzor, during anti-drug operation for Gauteng, Johannesburg. Say, di shooting hapun around 3pm on February 8, 2026, for Carltex garage, Windsor East, Randburg. ActionSA Konfamate say Uzor, wey dem say dey involve for drug business, say dem shoot am during di operation wey include Ekurhuleni Mayoral Candidate, Cllr […]

todayFebruary 10, 2026 15

obodo oyinbo

South Africa Prepare To Recall Dia Soldiers From Congo UN Mission

By: Esther Ayoola South Africa say dem don wash hand comot DR Congo mata say dem dey remove  dia soldiers wey dey for UN peacekeeping mission for Democratic Republic of Congo (MONUSCO) afta almost 30 years. President Cyril Ramaphosa nai dey yarn dis one give  UN Secretary-General Antonio Guterres. U sabi say, South Africa na one of di top 10 countries wey dey give troops to MONUSCO, with over 700 […]

todayFebruary 10, 2026 10

obodo oyinbo

UN Beg World Pipo To Stop Di Killings For Sudan

By: Esther Ayoola UN human rights chief Volker Türk don beg di world make dem stop di killing and war crimes wey dey happen for Sudan. Di war between di national army and di Rapid Support Forces (RSF) don dey go for almost three years and no sign say e go stop anytime soon. Survivors tuk say RSF don kpai plenty pipo for El Fasher, some because of dia non-Arab […]

todayFebruary 10, 2026 17

obodo oyinbo

Iran Arrest Four Politician Dem, Say Dem Dey Scarra U.S

By: Esther Ayoola Iran police on Sunday don arrest four persons, say na dem dey try “scatter di country” and work “for Israel and US side” particularly during January protest. According to report, Three of dem na big reform politician, say Azar Mansouri (head of Reform Front), Mohsen Aminzadeh (former diplomat), and Ebrahim Asgharzadeh (former lawmaker). Di fourth person dem nor tuk di name, but court say dem di pipo […]

todayFebruary 9, 2026 14

obodo oyinbo

Saudi Govt Set Feb 8 Deadline For Hajj Registration

By: Esther Ayoola Saudi Ministry of Hajj and Umrah don tuk say February 8, 2026 na di final deadline to submit pilgrims details and arrange dem into groups for Nusuk Masar, wey dem dey use process Hajj visa. Dem still confirm say March 20, 2026 remain di last day wey visa go dey process. Dem yarn dis one for online meeting wey dem do with all countries wey dey do […]

todayFebruary 6, 2026 19 3

obodo oyinbo

U.S. Military Kpai Two People for Pacific Boat Strike

By: Esther Ayoola US military don go kpai two pipo for latest Pacific boat strike. Dem Southern Command tuk say dem fire one vessel for eastern Pacific Ocean and killed two narco‑terrorists. US side no show evidence say di boat really dey carry drugs or say those wey die be drug people. In fact, some critics don dey call di strikes against vessels illegal under international law, say wetin U.S […]

todayFebruary 6, 2026 12 3

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds