Politics

139 Results / Page 14 of 16

Background

Politics

2027 Presidential Election Go Be My Last To Contest – Atiku Abubakar

Former Vice President, Atiku Abubakar don agree finally say na 2027 presidential election go be im last attempt to become Nigeria president. E yarn dis one on Wednesday night during interview for TV sit don tuk, when dem ask am about im age and di coming election. Atiku explain say by dat time e go dey close to 80 years, so di stakes high and e no sure say e […]

todayApril 16, 2026 36

Politics

Oyo 2027, Makinde Set Mission To Choose Successor For 2027

Oyo State Governor Seyi Makinde on Sunday, for Ibadan, Oyo State say like dis now im don start process to choose who go succeed am for 2027 election. Di senior put for letter wey dem give tori pipo, say dem don involve credible people to make sure di transition smooth and fair, and im go make di announcement later. Makinde explain say, im don task im advisory council, led by […]

todayApril 6, 2026 24

Politics

Umahi Urge South East Big Men To Support Bola Tinubu

Oga Minister of Work, David Umahi don tell im South East leaders say make dem come out with dia full chest support Bola Tinubu based on wetin di senior man don do for south east pipo. Im tuk dis one on Thursday for Enugu during di opening of completed part of di Enugu, Onitsha federal highway. Umahi come tell Hope Uzodimma to organise leaders for di zone make dem loudly […]

todayApril 3, 2026 19

Politics

APC Resume Dia E-registration System, PDP Claim 4.2 Million Members

APC don resume dia registration doings even as politics don dey hot. APC tuk tuk, Felix Morka, for statement on Wednesday announce am say, dem don resume electronic registration for all wards and approved spots nationwide. E tell old members make dem go confirm dia membership, and new people make dem rush join di party sharp sharp. But for PDP side, one faction wey Tanimu Turaki lead, and Seyi Makinde […]

todayApril 2, 2026 20

Local

ADC Disown Obi Say Im Registration No Follow

By Ebi Oboko One faction of the African Democratic Congress (ADC), wey Nafiu Gombe dey lead, don reject Peter Obi. Ontop yrnings with tori pipo,  the ADC faction talk say Obi no follow correct procedure when e register for the party for Enugu. Di faction call demself di real leaders of ADC. U sabi say   Obi announce dat,  im ma don join ADC for event wey hold for Nike Lake […]

todayJanuary 1, 2026 33

National

Senate Presido, Akpabio Repent Sake Of New Year Mass Message Wey Touch Im Heart

By Ebi Oboko Wi oga Senate Presido, Senator Godswill Akpabio, in the spirit of the new year don tell him lawyers make dem withdraw all di defamation cases wey e get against some people for inside the obodo naija. Akpabio speak on Thursday for Sacred Heart Parish, Uyo, say e get almost nine cases for court against people wey e accuse of defaming am. E explain say e hear di […]

todayJanuary 1, 2026 30

Politics

Natasha: Senate Don Yarn Say Dem No Go Gree Bow To Any Pressure, Even As ADC And CSOs Dey Shout

Senate don yan say dem no go gree bow to any kind public pressure or wahala for the suspension matter of Senator Natasha Akpoti-Uduaghan. Dem talk say any matter wey dey court no suppose enter their side at all, even as people still dey talk plenty about how dem block the senator from waka back enter chamber. Yemi Adaramodu, Senate spokesman, talk for one workshop for parliamentary correspondents say: “Standing […]

todaySeptember 11, 2025 80

Politics

“Unconstitutional,” PDP Blow Hot As Dem Try Block Natasha From Resuming Senate Seat

People Democratic Party (PDP) don yan say na “unconstitutional” move be dis wey Senate dey try stop Senator Natasha Akpoti-Uduaghan from to resume for inside red chamber after she don serve six months suspension. Dis one PDP talk am for statement on Tuesday, from their National Publicity Secretary, Debo Ologunagba. Dem talk say dis move be plan wey Senator Akpabio-led APC Senate leadership dey do to block Kogi Central people […]

todaySeptember 10, 2025 31

Politics

Lagos ADC Dey Ginger Rhodes-Vivour, “Call Am Champion Of Electorate”

Lagos State Chapter of African Democratic Congress (ADC) don talk say the 2023 Lagos State Labour Party governorship candidate, Mr Gbadebo Rhodes-Vivour, na real champion of the electorate. The state ADC Chairman, Mr George Ashiru, yan this one for interview wey e give News Agency of Nigeria (NAN) on Tuesday for Lagos. Rhodes-Vivour officially comot from Labour Party (LP) go join ADC last Saturday. As the matter waka, Lagos ADC […]

todaySeptember 9, 2025 55

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds