Politics

139 Results / Page 12 of 16

Background

OBODO NAIJA

Presidency laugh Obi say im promise to rule for One Term

By : Jolayemi Olajide Normally election time na time for promises and na so NDC popular candidate Peter Obi take go promises say im na one term e run if Naija make am president. Im yarn dis one on wednesday for interview, day never break reactions don dey trail di mata. According to Presidency, through Special Adviser to di President on Information and Strategy Bayo Onanuga, on Thursday for X, […]

todayMay 14, 2026 20

Politics

APC Screen 2,980 Aspirants as Petitions press Clearance List for 2027 Primaries for neck

By : Jolayemi Olajide All Progressives Congress don screen about 2,980 aspirants for different positions ahead of di 2027 general elections, including presidential, governorship, Senate, House of Reps and state assembly seats. Party sources for Lagos say some top politicians like Hope Uzodimma, Siminalayi Fubara and former Oyo SSG Sarafadeen Alli dey among those wey don pass screening process so far. However, say dem never still release official clearance list […]

todayMay 14, 2026 15

Politics

Obi Get Green Light as NDC Zone Presidential Ticket to South

Nigeria Democratic Congress (NDC) don reserve dia 2027 presidential ticket for Southern Nigeria, and many people dey talk say dis move fit boost former Anambra State Governor, Peter Obi chance well-well. Dem make di announcement on Saturday during dia national convention wey dey happen for Abuja. Di party still confirm am for dia official X handle, as dem post say, “NDC presidential ticket don go South!” Top party big men […]

todayMay 9, 2026 27

OBODO NAIJA

Jonathan Tell Youth Group Say E Go Consult Before Deciding On 2027 Presidential Race

By : Jolayemi Olajide Former Presido, Goodluck Jonathan address some youth groups for Abuja on Thursday, telling im dem to dey patient and dat Nigeria presidency no be “computer game”. Jonathan yarn dis one when some youths go visit am for office to pressure am make e return to active presidential politics, Jonathan reply an say im need to do wide consultation before taking any final decision because leadership require […]

todayMay 7, 2026 38 2

Politics

Peter Obi, Kwankwaso Join NDC

Two of Nigeria top opposition, Peter Obi and Rabiu Musa Kwankwaso on Sunday like dis don buy waka officially join Nigeria Democratic Congress (NDC). Party big wigs, including leader Seriake Dickson na im  welcome dem for dia national secretariat for Abuja on Sunday. After di joining, Obi and kwankwaso  fry mouth, telling di gorment of di day to allow multi party system exist.

todayMay 4, 2026 27

Politics

Why We Comot From ADC – Kwankwaso Camp

Spokesman to Rabiu Musa Kwankwaso, Habib Saleh Muhammad, don konfamate say di former Kano State govo and im political camp don decide to comot from African Democratic Congress (ADC), as internal wahala and time no dey before 2027 elections. For exclusive interview with media pipo, Muhammad talk say dem take di decision after plenty consultation with stakeholders across local governments. E further explain say di move come because of wetin […]

todayMay 3, 2026 24

Politics

ADC Fix Dates For Primaries

African Democratic Congress don drop full timetable for im 2026 primary election, as party members wey wan contest now don know when battle go start. For statement wey Bolaji Abdullahi release on Sunday, di party talk say sale of nomination forms go run from May 5 to May 10, 2026. Aspirants go submit their forms from May 11 to May 13, while screening go begin from May 14 to May […]

todayMay 3, 2026 26

Politics

Breaking: Peter Obi Dump ADC

Former Labour Party presidential candidate Peter Obi don comot from African Democratic Congress because of serious gbege inside di party and for di country. Di former Anambra State govo post dis statement wey im X on Sunday. E describe Nigeria politics as something wey don turn toxic, full of intimidation, insecurity, and discouragement. Obi explain dat, di decision im think am wella before resigning, hoping dat e go find beta […]

todayMay 3, 2026 22

Politics

Wike Declare Say No Way Back for Atiku

FCT Minister, Nyesom Wike don throw shade, put mouth for di Supreme Court judgment plus Federal High Court ruling, saying e don put African Democratic Congress (ADC) for bad position. Im yarn dis on e for TV sit don tuk on Thursday. Where di mata take worwor say, Wike say, people like Atiku Abubakar and David Mark wey comot go ADC nor go get chance to come back to PDP […]

todayMay 1, 2026 20

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds