Sports

977 Results / Page 2 of 109

Background

Sports

Shooting Stars Fans Vex, Say Make Coach Salisu Yusuf Comot

By: Kofoworola Olayinka Di Oluyole Warriors don win only one game for dia last six league matches. Dis kind resultĀ  make dia fans vex wetin nor good. As di match finish, fans for di stadium begin shout, Salisu must go! Dem continue di chant as dem show say dem no happy with wetin di team dey do. Shooting Stars go meet Kun Khalifat for dia next league game. Di Oluyole […]

todayOctober 8, 2026 9

Sports

Messi End Argentina Career With Goal And Two Assists

By: Mariam Ajayi Lionel Messi don end im Argentina international career with one goal and two assists as Argentina beat Benin 3-0 for Buenos Aires on Tuesday night. Messi set up NicolĆ”s Otamendi for Argentina first goal for 48th minute before e assist Nico Paz for di second goal for 61st minute. E later score penalty for 71st minute to complete Argentina 3-0 win over Benin. Di match na Messi […]

todayOctober 7, 2026 11

Sports

Micheal Olise Help France Beat Belgium 4-1

By: Ajayi Mariam Michael Olise agba ball yesterday, from bench oh naim hin takeĀ  help France turn di game around beat Belgium 4-1 for UEFA Nations League on Monday. Dodi Lukebakio put Belgium ahead for first half as dem dey look for dia first competitive win against France for 45 years. But Desire Doue level di score for 77th minute before Olise set up Rayan Cherki four minutes later to […]

todayOctober 6, 2026 10

Sports

Phyna Beat Nkechi Blessing For Chaos For Ring

By: Mariam Ajayi Omo, everywia scatter for Lagos as reality TV star Phyna run actress Nkechi Blessing for ring make her cry wetin nor gudĀ  on top Independence Day. Na so Phyna kpakeĀ  ₦50m after winning di fight for di celebrity chaos fight, sharply sharply she chose next opponentĀ  say na Etinosa . Skit maker Carter EfeĀ  sef show Speed Darlington pepper as im give am heavy TKO make Speed […]

todayOctober 2, 2026 12

Sports

Ronaldo Sister Blast Portugal Say Dem No Deserve Di Best At All

Jolayemi Olajide Cristiano Ronaldo sister, Elma, don come out to cut chain give Portugal after her brother comot from di national team camp on Wednesday. For post wey she make for Instagram, Elma say Portugal no deserve di best for anything. She say CR7 deserve more respect, while di national team need better settings, and Portuguese tori pipoĀ  gas do better instead of spreading rumor. Elma still blast Portuguese pipo, […]

todayOctober 1, 2026 15

Sports

Ronaldo Comot From Portugal Camp, Return Madrid

Cristiano Ronaldo don return Madrid after e announce say e don comot from Portugal national team camp on Wednesday. Football transfer expert, Fabrizio Romano, disclose dis one for im post on X, as Ronaldo land for Madrid around 2 a.m. local time after e officially withdraw from di Portugal squad. Di Al-Nassr striker reportedly decide to leave di camp after e discuss with Pedro ProenƧa, President of Portuguese Football Federation, […]

todayOctober 1, 2026 15

Sports

Area ScarraĀ As Speed Darlington And Carter Efe Clash

Carter Efe and Speed Darlington don show demsef unto who get mouth odour pass for diaĀ  Ring Independence Day fight press conference wey happen for Tuesday. Dis one sef hapun for Balmoral Convention Centre, Sheraton, Ikeja, Lagos, ahead of dia October 1 fight. Di matter get worse when Speed Darlington kick birthday cake wey dem bring for Carter Efe presentation, while Phyna and Nkechi Blessing sef exchange hot words. Pipo […]

todaySeptember 30, 2026 12

Sports

Iwobi Go Wear Super Eagles Captain Band Against Guinea-Bissau

By: Mariam Ajayi Fulham midfielder, Alex Iwobi, go wear di Super Eagles captain band tonight as Nigeria face Guinea-Bissau for dia second 2027 AFCON qualifier. Regular captain Wilfred Ndidi go start di game from bench, as Iwobi go take charge of di midfield and lead di team against di Djurtus. Iwobi, wey be 30 years old, don become Nigeria most-capped active player after e make im 102nd appearance for di […]

todaySeptember 29, 2026 12

Sports

Chelle Go Shake Super Eagles Line-Up For Guinea-Bissau Clash

By: Mariam Ajayi Super Eagles coach, Ɖric Chelle, dey set to shake up im starting eleven as Naija prepare to face Guinea-Bissau tonight for 2027 AFCON qualifier. Captain Wilfred Ndidi, Samuel Chukwueze and Al-Ittihad striker George Ilenikhena dey likely start from bench, as Raphael Onyedika, Frank Onyeka and Taiwo Awoniyi go take dia places. Chelle dey expected to keep di same four defenders wey start Friday 2-1 win over Madagascar, […]

todaySeptember 29, 2026 12

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

Ā 

listen with your app

This will close in 0 seconds