Sports

977 Results / Page 4 of 109

Background

Sports

Referee Abdulsalam Go Officiate U-17 World Cup For Qatar

By: Mariam Ajayi Nigerian referee Kasimu Abdulsalam don get FIFA appointment as one of di match officials for di 2026 FIFA Men’s U-17 World Cup. Dat one na di match wey go happun for Qatar from November 19 to December 13. Abdulsalam na di only Nigerian among 81 referees and assistant referees wey FIFA select for di tournament. Di 34-year-old referee, wey become FIFA-listed official for 2022, don reach another […]

todaySeptember 23, 2026 17

Sports

Mbappe Miss Training As Sickness Worry Am

France captain Kylian Mbappe miss training on Tuesday after sickness wey resemble flu catch am, double mind don dey weda e go play di coming Nations League games. Di Real Madrid player remain for France training camp as new coach Zinedine Zidane dey train di rest of di squad. French Football Federation konfamate say Mbappe nor come because of di sickness, but dem never talk when e go come back. […]

todaySeptember 23, 2026 11

Sports

20 Super Eagles Players Don Reach Camp For AFCON Qualifiers

Twenty Super Eagles players don reach camp for Ikot Ekpene ahead of dia 2027 AFCON qualifying matches against Madagascar and Guinea-Bissau. Di team open camp on Monday for Four Points by Sheraton Hotel, Ikot Ekpene, with coach Éric Chelle, im assistants and other backroom staff among di first people wey arrive. Captain Wilfred Ndidi, Samuel Chukwueze and goalkeeper Stanley Nwabali dey expected to join di team later today, while dem […]

todaySeptember 22, 2026 17

Sports

Peter Fury Warn Say Joshua Fit Knock Out Tyson Fury

Peter Fury, wey be Tyson Fury uncle and former trainer, don warn say Anthony Joshua fit knock out Tyson when dem finally meet for ring. Peter talk dis for interview, say na only two things fit happen, either Tyson go outbox Joshua and beat am, or Joshua go find im target and hand Tyson di first knockout loss of im career. E say di outcome go depend on di game […]

todaySeptember 22, 2026 13

Sports

Awoniyi Don Return Super Eagles, Replace Osimhen For AFCON Qualifiers

By: Ayobami Dada Coventry City striker, Taiwo Awoniyi, don return to Super Eagles squad as e replace Victor Osimhen for di 2027 AFCON qualifiers against Madagascar and Guinea-Bissau. Di Nigeria Football Federation, NFF, announce Awoniyi call-up as di Super Eagles dey prepare for di important qualifying matches. Awoniyi wey don miss recent international games go give coach Eric Chelle another option for attack as e dey fight for place inside […]

todaySeptember 22, 2026 14

Sports

Nigerian Flamingos Beat Burkina Faso 2-0 For WAFU B U-17 Cup

By: Ayobami Dada Nigeria Flamingos fire Burkina Faso 2-0 for Yamoussoukro on Monday to continue dia strong run for di 2026 WAFU B U-17 Girls Cup, after Mary Dunstan score di opening goal eight minutes before full time. Di Flamingos control di game from di beginning for Yamoussoukro on Monday and put Burkina Faso under steady pressure, but dia opponents defend well to keep di first half without goal. Nigeria […]

todaySeptember 22, 2026 16

Sports

BBC Sport Rate Premier League Teams After Five Games

By: Mariam Ajayi Premier League don enter im first international break for 2026/27 season after teams don play five matches with different performances. Brighton get rating of nine out of ten after dem score 16 goals for five matches, while Brentford get eight out of ten and remain unbeaten. Arsenal get seven out of ten, while Aston Villa, Bournemouth and Chelsea get six out of ten as dem still get […]

todaySeptember 21, 2026 16

Sports

Valverde Injure After Madrid Derby Loss

By: Mariam Ajayi Real Madrid don suffer serious blow after dem lose 2-1 to Atlético Madrid for LaLiga on Sunday. Di club confirm say dia captain, Fede Valverde, injure im ankle after Atlético player Kang-In Lee tackle am hard during di match. Referee no give any punishment for di tackle, as Valverde injury now add to Real Madrid worries after di derby defeat.

todaySeptember 21, 2026 17

Sports

BBC Sport Rate Arsenal, Aston Villa After Five Matches

By: Mariam Ajayi BBC Sport don rate Premier League teams as dem enter first international break of di 2026/27 season, with Arsenal scoring seven out of ten and Aston Villa six out of ten after five matches. Arsenal don start dia title defence well but Brighton beat dem 3-0, while dem also escape penalty palava against Sunderland before dia first league defeat. Aston Villa score six out of ten as […]

todaySeptember 21, 2026 17

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds