Sports

443 Results / Page 48 of 50

Background

Sports

Commonwealth Games: Naija Go Submit Bid Before Deadline

The Commonwealth Games Federation (CGF) don confirm say Nigerian Olympic Committee (NOC) go submit all the necessary documents, including government guarantees, for their bid to host the 2030 Commonwealth Games before November deadline. Dem go decide the host country for the 2030 Games for CGF General Assembly wey go hold for November. So far, na only Nigeria and India be the two wey meet the August 31 deadline to officially […]

todaySeptember 2, 2025 19

Sports

Transfer Story: Fulham Seal Loan Deal For Chukwueze

English Premier League club Fulham FC don secure the signing of Super Eagles winger, Samuel Chukwueze, on top loan from AC Milan. Chukwueze, wey waka go join Serie A big club AC Milan for summer of 2024, no too fit secure regular starting shirt for San Siro. As transfer deadline reach, Fulham rush go complete the deal wey still carry option to turn am to permanent move. Fulham announce say, […]

todaySeptember 2, 2025 9

Sports

Transfer Story: Super Eagles striker Uche Don Join Crystal Palace On Loan

Premier League club Crystal Palace don secure the signing of Nigerian international Christantus Uche on top season-long loan from La Liga club Getafe. The 22-year-old forward, wey go wear jersey No. 12 for Crystal Palace, land for South London after him show impressive form for Spain last season. Uche play 38 matches for all competitions for Getafe, score four goals and provide seven assists. Uche football journey for Europe start […]

todaySeptember 2, 2025 13

Sports

World Championship: Team Nigeria Athletes Don Complete Gene Test

Nigeria female athletes wey go represent the country for the World Championships wey dey come for Tokyo don quietly do the gene test wey compulsory, as World Athletics don talk say make e happen before the deadline of September 1st. For March, World Athletics, wey be the people wey dey in charge of the sport, approve say make dem start to do this kind test to confirm the biological sex […]

todaySeptember 1, 2025 19

Sports

2026 World Cup Qualifiers: Nwabali, Adeleye Wey Get Injury Don Return As Chelle Release Final 23-Man List

Goalkeeper Stanley Nwabali, wey pick injury for one Chippa United match, and him deputy Adedayo Adeleye both dey final 23-man list wey Super Eagles head coach Eric Chelle name for next month 2026 FIFA World Cup qualifying matches against Rwanda and South Africa, One big name wey no make the team na Victor Boniface, as him move to AC Milan fail after medical tests. The final squad still get Captain […]

todayAugust 29, 2025 14

Sports

Plenty Athletes Show Face, Overwhelm Organizers as National Youth Games Kick Off Today

Members of the Local Organising Committee (LOC) for the ninth National Youth Games wey dey hold for Asaba, Delta State, dem been forced to scramble for more space to fit the “unexpected” large turnout of athletes and officials for the event. For the first time forthe Game history, over 7,000 athletes and officials don land in Asaba for this edition, wey he go officially open today by the Chairman of […]

todayAugust 29, 2025 11

Sports

Fenerbahce Don Sack Jose Mourinho

Turkey club Fenerbahce don sack their Portuguese coach Jose Mourinho on Friday, just two days after dem commot for Champions League playoffs as Benfica knack dem commot. Fenerbahce announce the sack for short statement wey dem drop say: “We don part ways with Jose Mourinho, wey don dey serve as head coach of our professional A team since the 2024-2025 season. We thank am for wetin e do for our […]

todayAugust 29, 2025 9

Sports

NPFL: Rivers United Go Fight For League Title – Finidi

Rivers United head coach, Finidi George, don talk say him and him team dey ready to go all out to win the Nigeria Premier Football League (NPFL) title for the 2025/26 season. The Port Harcourt club nearly win the trophy last season but dem finish just behind Remo Stars after serious battle for the top. Dem start this new season with 1-1 draw against the defending champions for Moshood Abiola […]

todayAugust 28, 2025 11

Sports

Transfer Update: Wolves Dey Eye Super Eagles Striker Arokodare

Premier League side Wolverhampton Wanderers dey for advanced talk to sign Nigerian striker Tolu Arokodare from Belgian club Genk. Wolves ready to put down €25 million bid for the 24-year-old forward wey dem expect to comot from Jupiler Pro League before this summer transfer window close. Arokodare, wey be last season top scorer for Belgium with 21 goals, don also attract interest from big Serie A clubs AC Milan and […]

todayAugust 28, 2025 64

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app