Listeners:
Top listeners:
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Lagos
todayDecember 1, 2025 3
Former Federal Inland Revenue Service (FIRS) Chairman, Dr. Tunde Fowler, don reflect on di support wey e receive from Chartered Institute of Taxation of Nigeria (CITN) as e dey grow Lagos State revenue base when e serve as Chairman of LIRS for 2005.
Him Talk dis one for night of tributes wey CITN organise for dia founder, Chief David Ajibola Olorunleke.
Fowler tok say, E wan emphasise say CITN help Lagos State to make progress for tax revenue collection,” and hail di visionary work of Olorunleke.
Di 17th President of CITN, Innocent Ohagwa, and di President of ICAN, Mallam Haruna Nma Yahaya, also praise Olorunleke for di way e impact lives, show integrity, leadership, mentorship and leave lasting mark for Nigeria.
Written by: News Author
CITN Lagos support Lagos revenue collection
todayDecember 12, 2025 7
todayDecember 12, 2025 5