OBODO NAIJA

Election Materials Finally Drop For Osun State

todayAugust 11, 2026 16

Background
share close

Sensitive election materials don reach Osogbo ahead of Saturday’s Osun State gornorship election, as INEC talk say e go pick ad-hoc workers from more than 30,000 NYSC members.

Security agencies don also increase preparations for di election, as no fewer than 25,310 personnel from Nigeria Police Force, Civil Defence and EFCC don deploy across di state.

INEC Chairmo Chief Press Secretary, Adedayo Oketola, tok dis on Monday while giving update on preparations for di August 15 election.

Oketola, however, say e no fit give di exact number of ad-hoc workers wey INEC go use, but di commission go select dem from di pool of over 30,000 NYSC members.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

Similar posts

OBODO NAIJA

Kidnappers Reduce NYSC Members Ransom To N100m

By: Mariam Ajayi Kidnappers wey hold 20 incoming NYSC members for Imo State don reduce dia ransom from N1bn to N100m as dia families dey worry about dia safety. Personal loans wey Nigerians collect don rise to about N2.06tn as high cost of living dey affect spending, according to CBN. […]

todayOctober 5, 2026 9


WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds