Sports

England check body say dem Nor Go Underrate DR Congo

todayJuly 1, 2026 5

Background
share close

Unto world cup update, England go face DR Congo on Wednesday for World Cup Round of 32 as dem dey fight to qualify for last 16.

England coach Thomas Tuchel warn say make im players no underrate DR Congo, even though England na di favourites, inside dis competition big teams don see shege banza.

England go depend on Jude Bellingham and Harry Kane to deliver, but defender Reece James no go play because of wunjury.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds