Cape Verde Ready For Messi And Argentina World Cup War
Today, Africa world cup new comers, Cabo Verde don rake full newspaper say dem nor dey fear anything, say dem go follow up defending champions Argentina for Miami as both teams battle for place in di World Cup last 16. Cabo Verde, wey be di smallest country to ever reach di knockout stage, don surprise many people after dem draw Spain and qualify ahead of Uruguay and Saudi Arabia. Argentina, […]