Sports

Fear Grip Arsenal Fans As City Close EPL Title Gap

todayApril 13, 2026 3

Background
share close

By: Esther Ayoola

Say like dis now, Arsenal fans dey worry as title race don dey tight afta dem lose 2-1 to Bournemouth for Emirates Stadium.

Di defeat mean say dia lead don reduce to just six points with Manchester City sti getting one match in hand.

City no waste time as dem beat Chelsea 3-0 to show say dem sti dey serious for di race.

If City win dia next match against Arsenal plus dia outstanding game, dem go level on points for top of di Premier League.

Written by: News Author

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app