By: Esther Ayoola
Wi Federal Gornment don approve di rebuilding of sports infrastructure projects across obodo Naija.
Dis na according to statement by di National Sports Commission oga, Mallam Shehu Dikko say di tin go touch di rearranging gof Abuja stadium and oda stadium across di obodo Naija.
Officials say dis projects na part of efforts to boost youth development, revive sports facilities naija go dey export beta talent for sports.