OBODO NAIJA

Governor Adeleke Remove Osun Monarch Say US Court Convict Am For Fraud

todayMay 12, 2026 9

Background
share close

By : Jolayemi Olajide

Osun state Govo, Ademola Adeleke don remove Oba Joseph Oloyede from office for Ife North Local Gornment say US court  convict am for tax fraud and money laundering case.

Na di govo tuk, tuk,  Olawale Rasheed  naim dey convasate dis  one on  Monday say di decision follow Certified True Copy of Ohio court judgment wey konfam di conviction.

E still explain say Osun State Executive Council bin earlier instruct Ministry of Local Gornment last year make dem request di official court document before.

Council konfam say  dem check di document, make e nor be like say di gorment dey depend on social media post.

Written by: Rilwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds