Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Naija Governors Forum like dis now say, dem don give dia own idea for di proposed state police to National Security Adviser, Mallam Nuhu Ribadu, wey go carry am go National Assembly.
NGF Chairmo wey be Kwara State Governor, Abdulrahman AbdulRazaq, tuk dis one when e meet President Bola Tinubu for im house for Ikoyi, Lagos.
AbdulRazaq say tuks on state police sti dey go on with different security organisations, and NGF don put dia own contribution.
E also yan say governors dey ready to continue supporting security people to di fight against terrorism, improve infrastructure, and better life for citizens.
Written by: News Author
BOLA AHMED TINUBU Nigeria Governors' Forum Nigeria security reform State Police Nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026