Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
By: Esther Ayoola
Oga Govo, Babajide Sanwo-Olu of Lagos State don send accusation to local and foreign Non Gorment Organizations say, dem dey use di Makoko demolition mata take cash out and dat evidence full ground.
Im put dis one for tori tuks with news waka waka dem, say, di state carry out di demolition for di safety of di people, because many houses dey under high-tension cable.
Sanwo olu say, im dey aware of all di wuruwuuru, wey dey go on and dat gornment nor go allow anybody take advantage of di situation while lives dey at risk.
Written by: News Author
BABAJIDE SANWO OLU LAGOS STATE GOVERNMENT Makoko Demolition
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2025