Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
According to update from wi international airport say wi oga Presido Bola Ahmed Tinubu no really cancel di cashless policy wey Federal Airports Authority of Nigeria (FAAN) introduce, but say, make dem adjust am to make life easy for Nigerians.
U sabi say for FEC meeting on Wednesday, Aviation Minister Festus Keyamo bin say, Baba Seyi order, make dem stop di policy immediately.
Addressing tori pipo for Lagos on Thursday, FAAN boss Olubunmi Kuku say di President instruction na good thing and dat dem don already arrange hybrid process to make everything go wiririwerere
Written by: Ridwan Agbomeji
faan cashless policy change tinubu directive airports nigeria
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026