By: Kofoworola Olayinka
Iran top negotiator Mohammad Bagher Ghalibaf don say di country no go open di strategic Strait of Hormuz until United States meet dia demands.
Ghalibaf talk on Tuesday say America must remove di naval blockade, lift oil sanctions and unfreeze Iran money wey dey abroad before di strait fit reopen.
E say di demands dey inside di Iran-US truce wey dem a