OBODO NAIJA

Kaduna North, South Join Body To Back Bola Tinubu, Uba Sani For 2027

todayApril 2, 2026 2

Background
share close

Former Kaduna Central senator Shehu Sani talk say Kaduna North wey be mostly Muslim and South wey be mostly Christian don join body under one political party for di first time since 1999.

E yarn dis one after Imself, Abbas Tajudeen and Sunday Marshall visit Bola Tinubu for Aso Rock.

According to am, di unity na because of wetin Uba Sani and Tinubu don achieve, and both North and South don agree to support dem again for 2027 election.

Written by: Ridwan Agbomeji

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app