By : Jolayemi Olajide
Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, don fry mouth on why former Labour Party presidential candidate, Peter Obi, im move from African Democratic Congress (ADC) go New Democratic Congress.
Keyamo tuk dis tuk for news statement on Thursday, dat di whole mata be like man wey love woman but no fit promise am marriage, so di woman later just waka commot.
He still tuk dat di move expose how political loyalty and relationship fit break when pipo nor dey clear for wetin dem really want from beginning.
OBODO NAIJA
Keyamo explain ADC and Obi Relation say na toxic Relation
todayMay 7, 2026 12 2
By : Jolayemi Olajide
Minister of Aviation and Aerospace Development, Festus Keyamo, don fry mouth on why former Labour Party presidential candidate, Peter Obi, im move from African Democratic Congress (ADC) go New Democratic Congress.
Keyamo tuk dis tuk for news statement on Thursday, dat di whole mata be like man wey love woman but no fit promise am marriage, so di woman later just waka commot.
He still tuk dat di move expose how political loyalty and relationship fit break when pipo nor dey clear for wetin dem really want from beginning.
Written by: News Editor 2
breaking political news Nigeria Keyamo comments on opposition Nigerian ministers statement opposition politics Nigeria political analogy Keyamo
Similar posts
OBODO NAIJA
Bayelsa Police Don Arrest One 23-year-old University Student Wey Spread Fake Social Media News Say Bandits Don Invade Some Parts Of Di State.
todayJune 26, 2026 7
OBODO NAIJA
Kwankwaso Jam Obasanjo For Kano aliagn politics
todayJune 26, 2026 7
Konfam Saturday Momo
6:00 am - 11:00 am
Top popular
From Naija To NBA: Six Players With Nigerian Roots Make Draft
Na Mbappe Vs Haaland As France Jam Norway
America Send Support To Venezuela To Rescue Earthquake Victims