Lagos

Lagos Christians Match for Peace, Demand End to Insecurity

todayJuly 7, 2026 6

Background
share close

Chairmo of Christian Association of Nigeria (CAN) for Lagos State, Bishop Stephen Adegbite, nor be small tin im do for Lagos oh, carry bible and cardbroad dey protest say Naija security don dabaru.

Dem carry placards with messages like “Pray for Nigeria,” “No to School Children kidnap,” and “Release the Oyo School Children Now!”

And dis ogbonge wi nor go gree movement start, and end for, Alausa, as clergymen, Christians and other concerned Nigerians join to pray for peace, unity and beta future.

According to report, even Officers from di Department of State Services (DSS) dey ground to provide security and make sure say di exercise go peacefully.

Written by: News Editor 2

Rate it

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds