PROTEST

10 Results / Page 1 of 2

Background

Lagos

Lagos Christians Match for Peace, Demand End to Insecurity

Chairmo of Christian Association of Nigeria (CAN) for Lagos State, Bishop Stephen Adegbite, nor be small tin im do for Lagos oh, carry bible and cardbroad dey protest say Naija security don dabaru. Dem carry placards with messages like "Pray for Nigeria," "No to School Children kidnap," and "Release the Oyo School Children Now!" And dis ogbonge wi nor go gree movement start, and end for, Alausa, as clergymen, Christians […]

todayJuly 7, 2026 8

south west

Protesters Block Ibadan Iwo Road, Demand Release of Kidnapped Schoolchildren

By: Jolayemi Olajide Motorists and passengers wey dey use Iwo Road interchange for Ibadan suffer heavy traffic on Monday as dem protest block di busy road and scata movement for di area. Di protesters, under di Take It Back Movement, gather for di junction around 10 a.m. to demand make authorities release di Oyo schoolchildren and teachers wey kidnappers carry go. Di protest cause serious go slow as many commuters […]

todayJune 22, 2026 14

Lagos

Falz, Femi Falana Join Protest For Lagos

Nigerian rapper, Folarin Falana ,AKA Falz di bad guy, sef join protesters for Ikeja Underbridge, Lagos, on Friday to demand action against rising insecurity, economic hardship and bad governance across di country. Di protest, wey im join alongside im papa, human rights lawyer Femi Falana, and other activists, organise, pin point say enough don dey enough and dat Democracy Without Security na zero Falz drop some bars during di protest, […]

todayJune 12, 2026 25

south west

Ogun People Come Out Protest Oyo School Kidnap

By: Esther Ayoola Residents for Ogun State don come out for Abeokuta streets do wey nor go gree sake of insecurity and di kidnapping of 39 school children plus seven teachers for Ogbomoso, Oyo State. Di protesters, wey include youths and nursing mothers, carry placards dey demand make gornment act fast to rescue di victims and stop kidnapping, banditry and terrorism. Dem say na children wey nor commit any crime, […]

todayJune 2, 2026 10

Lagos

Lagos People Don Vex Scatter Over Blackout, Storm Ikeja Electric Head-on!

Residents wey dey Governor’s Road, Ikotun for Alimosho Local Government, Lagos don face Ikeja Electric serious gbas gbos over power wahala wey don hold ground for over 10 days straight. Di chairman of Igando Peace Estate Phase IV CDA, Emmanuel Joseph, wey speak on top di matter for residents, para say di blackout don make life hard for both families and business people for di area, scatter daily activities, and […]

todaySeptember 11, 2025 49

International

Nepal Comot Social Media Ban After Anti-Corruption Protest Wey Kill 19 People

Nepal don lift social media ban after one week, less than 24 hours after anti-corruption protests wey the ban cause turn deadly, killing at least 19 people and injuring over 100 others. Prithvi Subba Gurung, Cabinet spokesperson and Minister for Communications and Information Technology, confirm on Tuesday say social media platforms don dey accessible again. “We don cancel the social media shutdown. Dem dey work now,” e talk. Checks on […]

todaySeptember 9, 2025 96

Local

Police: Dem Use ‘Small Force’ Against Lagos Protesters Wey Block Third Mainland Bridge

Lagos police command talk say normalcy don fully return for Third Mainland Bridge after residents protest over demolition of buildings for Oworo area. Di protesters block di bridge near Iyana Oworo Bus Stop, wey make movement from island to mainland stop. Police commissioner, Olohundare Jimoh, waka go di scene with Mobile Police Force, Tactical Units, and Police Mobile Force personnel. Di commissioner come so to try settle matter, calm crowd, […]

todaySeptember 9, 2025 42

Local

No Be Loan We Want – Taraba University ASUU Tell FG, Say Make Dem Give Dem Entitlements

The Academic Staff Union of Universities (ASUU), Federal University Wukari (FUW) branch, don demand say make government pay all their entitlements wey don pile up, dem reject the new loan scheme wey Federal Government bring. The union talk this one during protest wey dem organize to show how dem dey unhappy because government never do wetin dem promise for long time. ASUU FUW Chairperson, Professor Asabe Mercy, wey lead the […]

todayAugust 28, 2025 23

National

Strike Dey Loom: ASUU, VCs Vex say Professors Dey Collect Only ₦525,000 Every Month

ASUU don finish dia nationwide protest wey happen on Tuesday, and dem members dey prepare now to hold congress for inside campuses to decide wetin dem go do next. Dis na as Federal Government dey hold meeting today to try solve di long wahala wey dey ground since about di 2009 agreement between dem and ASUU wey dem don renegotiate but never implement. Earlier dis year, Tinubu government bin release […]

todayAugust 28, 2025 45

WHO WE ARE

We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.

We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!

Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!

 

listen with your app

This will close in 0 seconds