Listeners:
Top listeners:
play_arrow
KonfamFM 89.5 We Dey For You
Governor Babajide Sanwo-Olu share update say Lagos State don make about ₦1.3 trillion as internally generated revenue for 2024.
Im yan dis one as e speak on Wednesday for opening of 159th Joint Revenue Board meeting for Lagos.
Sanwo Olu explain say di money growing na based on gornment investing for digital tax system and expand how dem take collect tax across di state.
Written by: Rilwan Agbomeji
Lagos state REVENUE SANWO OLU TAX
We no be just radio, we be your guy, your gist partner, your street connect! With compassion, community, and comedy, we bring you vibes wey go make sense.
We dey kind for heart, on-time with the gist, near to the people, family by nature, always available, and plenty more!
Anywhere you dey, anytime, Konfam dey for you!
Copyright KONFAM 2026