By: Rilwan Agbomeji
One China-based clothier wey dem dey call Obum and three other traders still dey trapped under rubble afta fire don destroy Great Nigeria Insurance House for Balogun Market, Lagos Island.
Di plaza dey popular for cloth and shoe market for both pikin and adults.
Fire start for fourth floor, spread reach sixth floor, then waka go oda floors and nearby buildings.
Konfam report on Thursday see say di 22-storey building burn wetin no good.